"That Guy" lyrics
"That Guy"
Kapaichumarimarichopaco
(Chech)
Ayiii
(Change your Producer)
Astalavi, give them
Say
Adam chop apple
Abi you no dey read bible?
What will be will be, na English be obstacle
Many people don try, many people don fail
I no wan be that guy
If you sabi law of gravity se, you no go wan gapa
I say, many people make am, many people succeed
Dem no get long life
When the time comes brother, you must cry your cry
Everyday, I dey thank God for my life
Say na your plaster make all my corner tight
I dey pray to Jah make I no backslide
Agege Bread wey don turn to slice
Many people don try, many people don fail
I no wan be that guy
Say
I thank God say I no give up
Dem foh dey whine me like Satan whine Jesus (je'omo)
I call them, so, dem no pick up
When I dey see this money, still dem no tell us
Dubai, Peckham, and I run am one kind
This your music, dem must see am worldwide (kilowi?)
You wan stop me? e be like say you wan die
You wan know wetin me and God don conclude for all star
Mr. Investor
As you dey vex, make you chop life oh
'Cause if you kpeme oh, nothing wey you go carry go
Many people don try, many people don fail
I no wan be that guy
If you sabi law of gravity se, you no go wan gapa
I say, many people make am, many people succeed
Dem no get long life
When the time comes brother, you must cry your cry
Everyday, I dey thank God for my life
Say na your plaster make all my corner tight
I dey pray to Jah make I no backslide
Agege Bread wey don turn to slice
Many people don try, many people don fail
I no wan be that guy
I no wan come this life in vain
I no come this life to come fail
I no wan know hunger again
When my gbedu drop, all of them dide
Awon toh nipe "koshe shey"
Won pe mi nsin, won fe ba nshere
Ere ife tabi suwe?
E dakun, e je k'oro wa maye
Mr. Investor
As you dey vex, make you chop life oh
'Cause if you kpeme oh, nothing wey you go carry go
Many people don try, many people don fail
I no wan be that guy
If you sabi law of gravity se, you no go wan gapa
I say, many people make am, many people succeed
Dem no get long life
When the time comes brother, you must cry your cry
Everyday, I dey thank God for my life
Say na your plaster make all my corner tight
I dey pray to Jah make I no backslide
Agege Bread wey don turn to slice
(Timi Jay on the track)
Writer(s): Temidayo Rapheal Omoniyi
- AZLyrics
- Z
- Zlatan Lyrics
You May Also Like
Cheque - "No One Else" I don't be rocking with no one else
If am fucking with you then there's no one else
I'm a real nigga I don't kiss and tell
When they rope me up men there was no one else
How you making my nigga men...
Victony - "Pray" They wanna know
Tell me what they wanna know
They wanna know
Tell me what they wanna know
They wanna know
Tell me what they wanna know
They wanna know
Tell me what they wanna know
Cos me energy...
Lyta - "Worry" Lyta, yeah...
(Shabalistical)
I cannot deny oh
This thing wey I feel na divine oh
Baby tell me why, oh why, oh why
I don dey text you but no reply oh
Oh, I dey worry too much oh
Oh, I dey worry too...
Emtee - "Roll Up Re-Up" It's the re-up...
Don't fuck around, I got my pistol on me
So much money, I got money only
I let ma momma hold a hundred thousand
I let my sister hold two hundred thou
Krapa, fasa, baba let's...
Zinoleesky - "Gone Far" Uh-uh, uh
Uh-uh-uh, uh
(Medua)
I left dem post on my Instagram
So, you can see there was a turnin' point
There is no method or diagram
Omo ogbon, shebi you know where I was
Comin' from?
Now, look...