"The Matter" lyrics
"The Matter"
(feat. Papisnoop)
Ha-ha-ha, wahala (Ibile)
Court!
All cases has being adjourned 'til next week (astala-astala-astala)
Dey don thief judge phone oh (ayiiii)
Shey you don hear the matter (the matter)
Abi you no get data (eh, you no get data)
They say pikin wey I born resemble Naira Marley
We dey on top the matter (we dey on top the matter)
As we dey on top the matter
Na hin we hear another matter (another matter)
They say two papa post one pikin for Children's Day
We dey solve the matter (ah, Happy Children's Day)
Say this one na big palava
Ah, but we go solve the matter
'Cause wey don resolve the matter wey pass this kind
Matter, we go solve the matter (ah, we go solve the matter)
Burna and David dey fight (Burna and David dey fight)
KRF make you solve the matter (KRF)
Dem say dem see condom for isolation
Center, NCDC solve the matter (ah, Abba Kyari)
Igbo, dey cure corona
Rahman Jago dey on top the matter (je'omo)
Wetin brother Jude do Cynthia Morgan
Call me jor make we solve the matter (ah ah, ah ah)
Dem say Mercy dey para
Say her fans dem no dey support her (eyan BigBrother)
Curfew meet Bobrisky for outside
Yesterday, na one judge wan judge the two matter
Ah, wo, see me see wahala (see me see)
Na who go solve the matter (solve the matter)
Too much kasala (kasala, kasala)
Lawyer Kunle go solve the matter (lawyer Kunle daa)
See me see wahala
I order Shawarma, I see akara (ah, wahala)
Too much palava, aunty Yemisi come and solve the matter
Haa, Olosho fe wa wahala
Mo do, o cum, o gbe raba
Shey mo jo Obi cubanna abi mo jo Jowi zaza
Yepa, wo, e ye ma copy cat
Eyin omo ase, e ye wa wahala
Ah, na only Zanku be the president wey get mind to change producer
Yepa, aunty fe ji Airpod (matter)
Tenant do omo Landlord (matter)
Police dog ge omo solider je (matter)
Pastor ti yin ni o kin mu ajee (matter)
Uber driver n lo "Learner" (matter)
Street fighter la n so no be Wale Turner (matter)
Oshe to ni ko fiyin wire (matter)
Iyawo fi fo aso, o sa sori wire (matter)
Oh Spinffy
See me see wahala (see me see)
Na who go solve the matter (solve the matter)
Too much kasala (kasala, kasala)
Lawyer Kunle go solve the matter (lawyer Kunle daa)
See me see wahala
I order Shawarma, I see Akara (ah, wahala)
Too much palava, aunty Yemisi come and solve the matter
You get Bitcoin matter, Patricia go solve the matter
Na my padi, hinself sabi about the matter
Ibile, who go solve the matter
Their papa, their mama
Kerewa, kerejo (ah matter)
Kereji, kerewa (ah, ah matter)
Their papa, their mama
- AZLyrics
- Z
- Zlatan Lyrics
You May Also Like
Asake - "2:30" Uh
Obah
What demma say?
Obah
Run
Hmm, hmm, hmm, hmm
Hmm, hmm, hmm, hmm
Hmm, hmm, hmm, hmm
Hmm, hmm, hmm, hmm
Awa de, awa de de
Awa lọmọ to n sọ ti o seke, ye
Orimọlade gbemi debẹ
Jigan jigan
Ẹsẹ mi...
Maleek Berry - "Flashy" Now we oh so flashy, yeah yeah
Now we oh so flashy, yeah yeah
Started from the bottom we classy, yeah yeah
Now we oh so flashy, yeah, flashy, yeah
I'm the leader, the commando
I give it to them, dey...
Crayon - "Ijo (Laba Laba)" Open the fire, play the gbedu let them know
E no finish oh
E no finish oh
Man no fit tire, everyday I'm on the road
No limit oh
No limit oh
This na, nsobu
Uju, Turn down for who (Turn down for you)...
Adekunle Gold - "5 Star" See I don't look like Wetin I don't see
I will never forget the 90s
Many nights I go dey beg for mercy
Sickle cell been show me crises
Thank you for the Journey, oh Lord, oh Lord
If I say my story o...
KDDO - "eWallet" Picky, picky mabelani
Girl, have you been to China
'Cause the way you wining is making me speak in chung
Oya oh I don dey mayan
Mayan for your love, girl, I cannot get enough
I can't believe you're...