"Sisi Ganja" lyrics

"Sisi Ganja"

Hope you're here with me when the sun comes down
You'll be there with me when I fall down
Hope you're here with me when the sun comes down
You'll be there with me, be here with me

Wetin dey make me lose my mind
Anytime you call my name girl it's your bumbum, eh, oh
Body banging, banging
Booty bouncing, bouncing
You no go kill me Onome
The way you rock my mic, my this thing
You go wound pesin, oh mase bẹ o
My belly dancer, porn star, ganja planta, gimme lighter
Make I nor nor, eh

Sisi Ganja, Sisi Ganja
Pretty dancer, think I'm in love
Sisi Ganja, Coca Cola
Nobody badda, you're one of one
Go Jamaica or Miami
Ọmọ ton soh talk of the town o
Sisi Ganja, Sisi Ganja
Pretty dancer, think I'm in love

One time for your mother
The thing she carry give you wan put me for trouble
Me no fit fight it
Abena-na-na-na shey you go move to my room
In the mood girl don't test my patience

Hol' my pillar
Love me like you care baby
Hol' my pillar baby
Hol' my Bana
Hol me like mo je gbese
Hol' my pillar, hol' my pillar

Sisi Ganja, Sisi Ganja
Pretty dancer, think I'm in love
Sisi Ganja, Coca Cola
Nobody badda, you're one of one
Go Jamaica or Miami
Ọmọ ton soh talk of the town o
Sisi Ganja, Sisi Ganja
Pretty dancer, think I'm in love

Sisi Ganja, Sisi Ganja
Pretty dancer, think I'm in love
Sisi Ganja, Coca Cola
Nobody badda, you're one of one
Go Jamaica or Miami
Ọmọ ton soh talk of the town o
Sisi Ganja, Sisi Ganja
Pretty dancer, think I'm in love


Writer(s): Andre Carnell Robertson, Ariowa Irosogie, Francis Leblanc, Almoruf Adekunle Kosoko, Michael Bakare
You May Also Like
Timaya - "The Mood" I got many things wey I wan talk, oh Many, many, many tings I wan talk, oh But I rest my mind Meanwhile, I dey push my grind I got no time for no negative vibes If you hurt me, my guy me I leave you...
Tems - "Vibe Out" Imma vibe out today Trouble is troubling Trouble is troubling They don't love me anyway They don't love me anyway Trouble is trouble is Trouble is troubling They don't love me anyway Don't get my...
Capella Grey & Nija - "Confujawn" Can't do that nonchalant shit Miss it ain't even that typa party If that's how you moving, copy Can't be nobody I call my shorty Can't be nobody I call my girl Like if you want me let me know If the...
Korede Bello - "Real Man" She say she no get anytime for robo rebe She want a real man, alright She say she no get anytime for casanova She need a good man She want a real man, man weh go love her right Girl you need a real...
Ajebo Hustlers & Fave - In Love - "In Love" What if e be you Wey I fit die for E be you Wey make I form dialogue E be you I thought I was shy but Since I fell in love I dey talk die now E be you Wey I fit die for E be you Wey make I ask my...