"All My Life" lyrics

"All My Life"

It's Kel P Vibes

Kilofe omoge
Everything is on me
See me I want this your love
Alele o di dandan

See my doctor, he dey tell me
You be the cure, you're my medication
Where you come from kasala don burst
Omo ja, ja, ja, ko ma lera o
Omo pesin go kpai
If dem come for my baby walahi

Eh! You can be rest assured
I no dey sleep, I go dey on guard
Eh! Forget other girls wey dey jealous you
Forget other boys way dey skobo you
Baby me I no dey bobo you
Osa you no say me cover you

Gara, gara o
Gara, gara o
Gara, gara o, gara
All my life I've been looking for ya
Paran o, paran
Paran o, paran
Paran o, paran
All my life I've been looking

Ten milli' for your Birkin
And if you like fun mi ni billing
I just don't want you deceiving me
I dey take things too personally (personally)

There's just a part of me that want you more, more, more
And I'll be here cos I've been waiting for long, long
Coolu my heart like a beautiful love song
Tony Umez, girl you do me like pawpaw

So da bayi
Baby ma je n sun ta, I dey outside
No carry me go goal, no offside
Make dem reach ninety-nine, I'm still your guy
2 AM, I'm knocking on your door
Open your heart baby jor, jor, jor
If you say you love me, you no go die
Make our feelings collide oh my my

Gara, gara o
Gara, gara o
Gara, gara o, gara
All my life I've been looking for ya
Paran o, paran
Paran o, paran
Paran o, paran
All my life I've been looking for ya

Dey outside
No offside
Still your guy
So da bayi
Dey outside


Writer(s): Kelvin Peters, Paul Bogumil Goller, Keven Wolfsohn, Almorurf Adekunle Kosko
You May Also Like
NSG - "Petite" (Jae5) Came from the bottom, had to stack my pence Never going broke, that's common sense With bro, bring a ratchet friend Rolling with smoke just in case of nonsense In this life they'd rather see...
Gyakie - "Nana Nyame" FLIP THE MUSIC Ey ey mmm... Listen up Yɛnfa no sɛ Life don't go your way Yɛnfa no sɛ You don't see a way Yɛnfa no sɛ Wapaa ba ei Eeya eeya ey Sun up till sun down We dey stress One thing we dey look...
Wande Coal - "Again" Sweet like water weh dey inside coconut Sip after sip you give me stamina Wait for you so the same time we commot Me and you na the same time I never want to leave omo So dance with me omo I pull up...
Ajebo Hustlers & Fave - In Love - "In Love" What if e be you Wey I fit die for E be you Wey make I form dialogue E be you I thought I was shy but Since I fell in love I dey talk die now E be you Wey I fit die for E be you Wey make I ask my...
Burna Boy - "B. D'OR" Omo guy, wetin dey sup, wetin dey sup na? I dey outside, I dey outside Yeah-yeah One man, two man Three, e don kpenkelemes Kpenkelemes Con dey move like a disco Won ni ki ma lo latan I be boss, I be...