"Wrong Person" lyrics
Adekunle Gold & ODUMODUBLVCK Lyrics
"Wrong Person"
What do they say about me
Too much gossiping but they saying nothing
Why why
I don't take it lightly
I just keep the focus on the mouth that I feed
Olopa kuro ki nkoja
Me I no wan fight but don't cross my line
Anything you see see don't be surprised
Me I be animal I don't want to bite
Dem dey think say I gentle for face
But I no gather
Nothing you do go tension me
You're messing with the wrong person
Dem dey think say I gentle for face
But I no gather
Nothing you do go tension me
You're messing with the wrong person
Why should I talk
Why should I talk
My money manranma full stop
They taking shots they taking shots
I take one shot of dongoyaro
E no concern me somebody talk no time for that
E no concern me somebody talk no time for that
Dem dey think say I gentle for face
But I no gather
Nothing you do go tension me
You're messing with the wrong person
Dem dey think say I gentle for face
But I no gather
Nothing you do go tension me
You're messing with the wrong person
Wangere wangere wa
Looking brand new
I be cha cha
No put your mouth for my matter
I make the Benjamin scatter
After the show we go order
Wetin be your problem I go solve am
Ounje mi dun make we chop am
AG Baby na your father
Dem dey think say I gentle for face
But I no gather
Nothing you do go tension me
You're messing with the wrong person
Dem dey think say I gentle for face
But I no gather
Nothing you do go tension me
You're messing with the wrong person
Wangere wangere wa
Looking brand new
I be cha cha
No put your mouth for my mata
I make the benjamin scatter
Writer(s): Daecolm Diego Holland, Jerome Lloyd Wade Varren, Peter Kelvin Amba Udoma, Almorurf Adekunle Kosoko
- AZLyrics
- A
- Adekunle Gold Lyrics
album:
"Tequila Ever After" (2023)
You May Also Like
WizKid - "True Love" Faaji lawa, omoge jowo ma lo gbon
Faaji lawa, omoge jowo ma lo gbon
Faaji lawa, omoge jowo ma lo gbon
Faaji lawa, omoge jowo ma lo gbon
(Juls baby)
My days
When I'm not with you baby
Ooh, your love...
Cheque - "Dangerous" Winter
Oh, mi cold, I'ma need ya
You got my number, you can call me like whenever
Put your eyes on me, this your body give me ginger
Don't go far from me
Oh I know you dangerous
I know you bad for...
Tems - "Mr Rebel" Yeah...
Mr Rebel
Mr Rebel are you there?
Are you talking to me?
Are you calling to me?
Fall in my arms Mr Rebel
Come in my heart Mr Rebel
Yeah...
Mr Rebel are you there?
Are you on me?
Are you...
Zinoleesky - "Naira Marley" (Niphkeys)
Oh my God I wish I knew
Oh my God I wish I knew
That was all love mama showed me
Oh my God I feel brand new
Mo de ti gba fun'olorun kole tomi
Omo toni mama hun o seto
Kan mulo S'agege...
Rotimi - "Fiction" Yeah
Brr
Baby, baby, yeah
Yeah
I'd walk a hundred thousand miles for you
Sail across the world for you
Holdin' on 'til I tell you, yeah
I like the price, the price is high for you
The reason I'm in...