"Mentally" lyrics
"Mentally"
Mentally mentally
I dey strategize mentally
No slaking no slaking
Ka ṣa ma lọ no shaking
Ọmọ them no fit imagine
Where I go dey tọmọrrow I dey move like magic
I fit dey for Cicinatti
Pass their go Abudhabi, anyhow e go be
In case you wan do pass yourself go front
Na money we dey use ball for here, ṣo mọ?
Aye yii ko pe meji jẹun lọ
Many people don go many people don come show love
Skibi kobobo skibi kobo
If I don dey dull give me liquor
Ọmọ ọpẹ lawa awa n gbọpẹ o
Alhadullilah a o ni na tan o
Ti n ba rọmọ mẹfa mo ma ṣọpẹ o
Ice on my neck
LV fuck am big on flex
Thug life make I dey shirtless
I dey reckless ko dẹ ni walẹ
Lagbara Satiramoni
Moving fast bi Sarkodie, Animakoli
O legendary
Uh nor nor nor is plenty
Loke loke jẹjẹly
Ridding slow in my Mercedes
Base one or two mehn am still on cruise
Ti n ba rọmọ mẹfa mo ma pọn mi kun
Timberland is my favorite shoe
Moving like I be scooby doo
My brother tell me what it do
A o ṣa le ku
OG's know me for my hood
Wọn ma n sọ pe mo n gara ju
Ọlọhun mi lo le humble mi
Bọlọ wan dey gum body
Hm hm hm hm hm comot body
Mentally mentally
I dey strategize mentally
No slaking no slaking
Ka ṣa ma lọ no shaking
Ọmọ them no fit imagine
Where I go dey tọmọrrow I dey move like magic
I fit dey for Cicinatti
Pass their go Abudhabi, anyhow e go be
In case you wan do pass yourself go front
Na money we dey use ball for here, ṣo mọ?
Aye yii ko pe meji jẹun lọ
Many people don go many people don come show love
Leg over, leg over, leg over, leg over, leg over, Muhammad Sallah
Cashing out, cashing out, cashing out, cashing cashing out, everyday na sallah
Fuck it up, fuck it up, fuck it up, fuck it up, fuck it up, baby you gat the power
Buss it down, buss it down, buss it down, buss it down, baby no wahala
Leg over, leg over, leg over, leg over, leg over, Muhammad Sallah
Cashing out, cashing out, cashing out, cashing cashing out, everyday na sallah
Fuck it up, fuck it up, fuck it up, fuck it up, fuck it up, baby you gat the power
Buss it down, buss it down, buss it down, buss it down, baby no wahala
Ṣo n lọ?
Ọmọ ṣo n lọ?
Ṣo n lọ?
Ṣo n lọ?
Ṣo n lọ?
Writer(s): Osaretin Osabuohien, Dave Nunes, Ololade Ahmed
- AZLyrics
- A
- Asake Lyrics
album:
"Lungu Boy" (2024)
You May Also Like
Johnny Drille - "Believe Me" What have you done to me
I no know oh yeah
What have you done to me
I no know
Believe me
Believe me
Believe me
E gats be you
I need you
I need you for my family
Believe me
Believe me
Believe me
E...
Boy Spyce - "Pepe" (Snap me fine cinemato)
(Yo Rexxie pon dis one)
I'm losing focus
I'm feeling so lost
Them other girls jealous
Cos you sweet me pass Kelloggs
Show me your true color
Burst my opolor
Them other girls...
ODUMODUBLVCK - "COMMEND" Native!
She been commend me
She been commend
I tell you brother, when I throway she been commend me
She tell my people say my matter she must complete am
I go pin am to the wall, if she permit me...
Victony, Rema & Tempoe - "Soweto (Remix)" Call all your brokoto
No go dey slogodo oh
Body dey draw me like ogbono oh
Body dey rise my tonono oh
I say call all your brokoto no go dey slogodo oh
Girlie dey burst my bololo oh
Girl make I salute...
Magixx & Jeriq - "Vibration" Anytime I pull up, it's a vibration
Any baggar test we, it's a violation
I just really wanna live my life
Ain't nobody can't stop the vibe, ayyy, ayyy, ayyy
Anytime I pull up, it's a vibration
Any...