"COMMEND" lyrics

"COMMEND"

Native!

She been commend me
She been commend
I tell you brother, when I throway she been commend me
She tell my people say my matter she must complete am
I go pin am to the wall, if she permit me (Consent)
Oga leave that small talk, come and intrude me

Aliko (Soft)
Show me love (Ehn)
It is my will (Yes)
I'm a gigolo (Geh geh)
Odumo (Ah)
Bill it up (Praa)
She no dey roll but she can smoke it all
Araba style eh, keep it up
She no too rush oh, she will get it done
Araba style eh, keep it up
Maximum pressure, she can take it all
She can take it all, eh, she will get it done
And she no dey rush, eh, she will keep it up

Fall into her kpekus like a beast (Eh)
Na me be the captain of her ship (Sail)
Perimeter, bring barometer
For my area, all these bitches, none of them dey breathe
Make I measure am
Bring thermometer, make we settle am
She dey catch cold in my cardigan
We dey for Abuja, harmattan dey hammer am
I dey give am doggystle, it is paramount

I tell you brother, when I throway she been commend me (Spray cash, ego)
She tell my people say my matter she must complete am (Shake yansh, buttocks)
I go pin am to the wall, if she permit me (Consent abeg)
Oga leave that small talk, come and intrude me

Aliko (Soft)
Show me love (Ehn)
It is my will (Yes)
I'm a gigolo (Geh geh)
Odumo (Big gun)
Bill it up (Praa)
She no dey roll but she can smoke it all
Araba style eh, keep it up
She no too rush oh, she will get it done
Araba style eh, keep it up
Maximum pressure, she can take it all
She can take it all, eh, she will get it done (Spy)
She can take it all, eh, she will get it done (ODUMODUBLVCK)


Writer(s): Tochukwu Ojogwu, Stephen Kanicka, Olusola Fagbemi, Ogbemudia Aganmwonyi, Valentino Rose
mixtape: "EZIOKWU" (2023)
ODUMODUBLVCK - EZIOKWU mixtape cover
ABUJA PEOPLE
(UNCUT Bonus Track)
HOTEL LOBBY
(UNCUT Bonus Track)
BADMAN BOUNCE
(UNCUT Bonus Track)
MINIMAL FUSS
(UNCUT Bonus Track)
A1 PERICO
(UNCUT Bonus Track)
NO PROTOCOL
(UNCUT Bonus Track)
WOTOWOTO SEASONiNG
(UNCUT Bonus Track)
MC OLUOMO II
(Reissue Bonus Track)
You May Also Like
BNXN - "GWAGWALADA" Beni kolobi, kuna ni mo bi Ja ni su na gi shun Kuna kolobi, kwasi kolobi Omo mi ko mo ni shun Beni kolobi, in that kolo shin Sani kolobi shun Gwagwalada, Gwagwalada Ye Beni kolobi, kuna ni mo bi Ja...
Wande Coal - "Dues" Dream girl Dream girl Dream girl Dream girl Girl of my dreams She's the girl of my dreams She's the girl of my dreams You too bad for me I don't know what you want The way she fucks with me Is it...
Asake - "Ototo" Iya won, iya won, iya won Ati baba won, iya won, won, won, won Ololademi Asake Mr Money dey here so Man I cover my place wey bad Pray to jah that we never lack And you know man I'm going hard Highly...
ODUMODUBLVCK - "WOTOWOTO SEASONiNG" (Craze) (Gothic issues) Drive-by, ujo Black sheep for life, black sheep forever Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters (Ujo) GE records, you get me? ODUMODUBLVCK (NATIVE) This be my victim Whip...
Timaya - "Cold Outside" Kill dem! (Kill dem) Will will will Willis kill dem My girl the last time that I check (check) Now before I digress My girl you told me that I'm not your love interest See my girl the last time that...