"Hello" lyrics

"Hello"

(Say this love is magic)

I'm not living lavish
I Dey manage money
I Dey call my baby Onyeoma
I like your body
Orin di owo
Orin di Ola
Lo jen wa dupe
I miss my lover
She relocate go yankee

Hello hello hello...
You no Dey online
Baby hello o
Hello hello hello...
I no see your post
Baby hello o

Waka waka waka waka
Zamina Mina ye
For one million dollar I go waka waka ye
Waka waka waka waka
Zamina Mina ye
For two million dollar I go waka waka wa

Ah for gate
Weytin Musa never see
For money
Nothing wey I no fit do
Longetivity I pray for longeti
Aloyin lohun omo owo
Mo tu ti de

Tell dem say I Dey lock in
Mo dem Jara mo
To my ex I say fuck you
I don move on...
Take paracetamol meji for my headache
I've been trying I stopped smoking igbo

Hello hello hello...
You no Dey online
Baby hello o
Hello hello hello...
I no see your post
Baby hello o

Waka waka waka waka
Zamina Mina ye
For one million dollar I go waka waka ye
Waka waka waka waka
Zamina Mina ye
For two million dollar I go waka waka wa

Mon je aye Lori Omi
Oluweri magbojo o
Mon je aye Lori omi
Oluweri magbojo o


Writer(s): Ayorinde Ayodele Mafoluku, Oluwamayowa Olumide Oyefeso, Declan Joseph Roberts, Jermaine Aifobhokhan Ebeleghe
You May Also Like
Kizz Daniel & Thyself - "We Must" Owo loshey koko rasaki Lock up my paddy for kigali Follow the thing go bop I no fancy the lifestyle I just won sing fun awon fans wa Owun oju ri enu koleso Owo lomu mi wa hustle Lagos Ese ti mo ni...
Timaya - "Dey Your Dey" Bad man Hey-yo badman Yeah Leggo Say what's on my mind Me I gat no time, nobody can stop wetin God design Me I'm not a Pastor me I love them umu nwayin The boy no dey entitled, if you treat me right...
Llona - "HBP" Do you really want to waste my time Carry water quench my vibe Really tryna take my life Do you uu-uu Will you really change your mind (hmm) When I make you understand Everything wey dey my mind...
Black Sherif - "Soma Obi" Obi mmoa me ɛ, obi mmoa me ɛ Soma obi ma me ɛ, soma obi ma me ɛ I need some help Cuh my head on fire, head on fire can't cool My head on fire can't cool slowing down on the marijuana bebe Spending...
Wande Coal - "Umbrella" Iskaba Yah dun know Sak Pase If you say make I stay for love oh I go stay for love oh I go dey for you oh ouu ohh If you say make I stay for love oh I go dey for love oh I go taya for you oh ouu oh...