"Lazy Baby" lyrics

"Lazy Baby"

Mentally o mentally
I'm not ready o
I no get power
Kori ko mi yo
You know say nobody
Sabi my papa
So hold on to me
Ma jen shubu

Ah today I no wan do anything
Ah today I no wan do anything
365 days I've been hustling
But today I no wan do anything

Na eba dem no Dey warm am Omo
Alejo lowo ma fi alejo shere
Fuck my maths teacher Mr Wande
Pythagorus theory I never use am one day
I no do molly again
I don stop codine
I gbayi Lola igba Loni igba n lo
If only you can ready my heart
Ni tori e baby I'm hurt
Maybe later I go make you proud
I wrote this letter cause I've been sad

Ah today I no wan do anything
Ah today I no wan do anything
365 days I've been hustling
But today I no wan do anything

Na eba dem no Dey warm am Omo
DND dem no fit call am Omo

O baby Shey normal
O baby Shey normal
Shey normal
To ba Shey normal
Mo ma Shey normal


Writer(s): Ayorinde Ayodele Mafoluku, Oluwamayowa Olumide Oyefeso, Emmanuel Chidiebere Igwegbe, Declan Joseph Roberts, Elton Chukwumah Chukwuka
You May Also Like
Kizz Daniel - "Showa" Alakori, alakoko sho ma femi Shoma latan Tinba Gbewa Shoma kako Shey moma ni problem pelu boys Taba ja, kapada Masolo Canada If I travel today Kin ma ba e lababa Army man na my army man Army man na...
Llona - "How I Live" My brother woke up from his sleep in the night and had a seizure Fighting for his life and surviving for the future See it on their faces, niggas thought I was a loser Working every second, I'm not...
Blaqbonez - "Fire On Me" Slow motion, slow motion Slow motion, wah Hmm, make I no lie for you I've been in love with you, since I laid eyes on you (Yeah) I wanna take you to the moon, put stars for your roof Ball you like...
KiDi & Black Sherif - "Lomo Lomo" I offer you nothing else And girl you no get any issue Girl, I go hold you well And I go do anything that you wish MinshÉ› ma ha bo so don't gbe mi for here No want hear say tomorrow morrow somebody...
Teni - "HUSTLE" I wan talk my mind o For anyone wey fit relate o Ri-di-mah-kool-a-yooo Sometimes it feels like success is a trap And sometimes it feels like people don't understand Cos the pressure e plenty and...