"Melanin" lyrics

Balloranking & Oxlade Lyrics

"Melanin"

[Balloranking:]
Bad gyal
Bad girl tell me "tell me, don't go
Number one, the boy shall-
Badman
Deo-Deo-Deo
Would you call me, Tekoma?
Would you call me, Tekoma?

And her body melanin
Bad gyal gat me vibing all night (all night)
Ọmọ Lebanese
Make me say all the things in my mi-i-ind
Á j'ègun, jẹ'ràn, Idi Amin
Wọn n gbọ mi ni UK, and wọ Germany
I get another kele for India
Na she dey help me roll up my indian hemp

Where you dey carry me dey go, mama?
Flows wey me got na bonfire
Mò l'ágbè tàn, never never tire
Make I no touchy, ton, mm-mm, ayy-yeah
Where you dey carry me dey go, mama? (Dey go, mama?)
Flows wey me drop na bonfire (ooh)
Mò l'ágbè tàn, never never tire (never-never tire)
Make I no touchy, ton, mm-mm, ayy-yeah

Mòti r'ògò
Man give my heart and soul
Of you-you, wetin you make and do, ooh? (Yeah)
Only you, ooh
Only she fit make bad man change
Only you, ooh
Vibe okay, me no fit expla-ain

[Oxlade:]
Me, I like your melanin popping, ibádi ẹ gárá gàn
You make man double hin hustle
Ou make man ṣárájọ oh
This one no be "you feel something", it is you that I want
Oh, abeg, no sán'lè
Mòfẹ fi ẹ ṣáyá, jọọr (mòfẹ fi ẹ ṣáyá, jọọr), má gárá, jọ

[Balloranking:]
Where you dey carry me dey go, mama?
Flows wey me drop na bonfire (ooh)
Mò l'ágbè tàn, never never tire (never-never tire)
Make I no touchy, ton, mm-mm, ayy-yeah
Where you dey carry me dey go, mama? (Dey go, mama?)
Flows wey me drop na bonfire (ooh)
Mò l'ágbè tàn, never never tire (never-never tire)
Make I no touchy, ton, mm-mm, ayy-yeah

Mòti r'ògò
Man give my heart and soul
Of you-you, wetin you make and do, ooh? (Yeah)
Only you, ooh
Only she fit make bad man change
Only you, ooh
Vibe okay, me no fit expla-ain

(Ooh, never-never tire)
(Deo-Deo-Deo)


EP: "Baby Thug" (2026)
Balloranking & Oxlade - Baby Thug EP cover
You May Also Like
ODUMODUBLVCK - "They Love Me" Enemies love me Everything wey I do omo fancy am I dey make dem sick of me Bring one omo fancidar Malaria fever cardigan Bring ten this weather na animal Odumo you you be angry man These men their...
Fave - "Dance" I don tell you say be the one (I don) I don tell you say if them talk Make you tell them say I be your number one Omalicha nwam ibidogo Fuck it up what what Let me see you go down down Fuck it up...
Tml Vibez & Ruger - "Body Tuff" Don't stop stop, stop Girl your body e tuff, tuff This your body dey do me Bi ẹni pe mo ni skon skon Don't stop, stop, stop Girl your body tuff, tuff This your body dey do me Bi ẹni pe mo ni skon,...
CKay - "BADAMINTON" She BAD She BAD She BAD She BAD She BAD She BAD She BAD She BAD Her body MAD MAD She BAD She BAD BADAMINTON No be washing ting washing ting I'm a sinner sinner sinner (sinner) God forgive me For the...
Adekunle Gold - "I Got Wiser On My Own" Mo dupẹ f'ẹlẹda mi o You don't have to remind me Wetin I use my eye see o Put the trauma behind me It's a jungle where I'm from Some make it and some don't What a legacy I built I got wiser on my...