"Man Of The Year" lyrics

"Man Of The Year"

And I won't lie, many things on my shoulder
I keep on trying, till the game is over

Deeper than the ocean, farther than the eye can see
I am looking for an option, situation gat me hide and seek
Deeper than the ocean, farther than the eye can see
I am looking for an option, situation gat me hide and seek

Ask me what I'm thinking, I'm just reminiscing
Sinner man looking for remedy
Bigger man want to of paradise
This thing gat me thinking I've been born overseas
Judas betrayed Jesus with kiss
Before I was born I wish I can see

My brother go say
Every man deserve to be man of the year
Brother man, why you fear
Every one deserves to be loved and be cared for
But no love to share

Ah ah ah aya ya
Malo gab fun won lero
Ah ah ah aya ya
Malo sun malo jabo
Ah ah ah aya ya
Malo tele won shebo
Ah ah ah aya ya

For the ghetto why I dey, na there the real matter dey sup
Wetin no dey sup, plenty things dey don dey sup
If I follow talk the matter, no be say I just wan talk
Plenty things dey sup and I really gaz to talk

Mother sell pikin and the father marry daughter
Just for the money and the boy kill hin papa
Little children hawking and the government buy the water
Fake life, fake news, who dey talk the matter?

Deeper than the ocean, farther than the eye can see
I am looking for an option, situation gat me hide and seek

And I won't lie, many things on my shoulder
[?]
I keep on trying, till the game is over
[?]

Deeper than the ocean, farther than the eye can see
I am looking for an option
Malo sun malo jabo


Writer(s): Ahmed Akinbiyi, Kokumo Samson, Adeyemi Abraham
You May Also Like
Timaya - "Buru" Ooh aii Wetin dey save me na my most high Nothing can be bigger than my God Agam e buru hallelujah buru eh Para hallelujah para Wetin dey save me na the most-high For this life, nothing can be bigger...
Fave - "DAL" You said you wanna party with friends But all the time you lose your mind You said you wouldn't lie to my ears But lately I've been sick and tired You ex and say you've always been here Your morning...
Black Sherif - "First Sermon" Tell em wan wan Ayy aaa ai Oh aaa ai ai Ayyy ai ai Ai Roll it tight and I'm dazing Wode me ka come and pay me 'Cause life on these streets be so crazy They get me high on a daily Ɛnnwon a meyɛ yi...
T.I BLAZE & Skiibii - "Kilo" Uhan uhuannn nn Niphkeys Uhhhhhhhh I'm not a fool I dey meditate anytime you see me silent (you see me silent) My ears are blocked if e no be money matter I no fit ear them (I no fit ear them) uh...
Burna Boy - "23" The music make me feel I be Jordan Now I understand why them say aiye gbon gan Nkan ti mori Olun mi o so tan (Woro si woro) The music make me feel I be Jordan (Woro si woro) (Koro ki loro) Now I...