"No Other" lyrics

Bella Shmurda & Victony Lyrics

"No Other"

I only want you, no other, no other girl, say no other
No other girl, just my mother, ayayaya
I only want you, no other, no other girl, say no other
No other girl, just my mother, just my mother

Oya ripim pom pom, ripim pom pom baby
Oya odi dan dan, odi dan dan baby
Oya rapa npan pa, you can fit to rapa npan pa
Oya ripim pom pom, ripim pom pom baby
Oya odi dan dan, odi dan dan baby
Oya rapa npan pa, you can fit to rapa npan pa

Wetin you want? Shey na silver or gold
You never see millions unfold
I no be small boy, I no be watagiri
I no dey wear slippers Dunlop

Even Mia Khalifa I unfollow
If I look another one Apollo
Abeg make you release am
Mama yo oo mama yo oo

Likkle tsunami, forget about mummy
I can be your daddy and I can be your nanny
Likkle tsunami, forget about mummy
I can be your daddy and I can be your nanny

I only want you, no other, no other girl, say no other
No other girl, just my mother, ayayaya
I only want you, no other, no other girl, say no other
No other girl, just my mother, just my mother

Shebi na the love I dey see for your eyes
I dey look, I dey smile, e dey make me dey like to dey dey your side
I want to dey your side

Shebi na the love I dey see for your eyes
I dey look, I dey smile, e dey make me dey like to dey dey your side
I want to dey your side

Oya ripim pom pom, ripim pom pom baby
Oya odi dan dan, odi dan dan baby
Oya rapa npan pa, you can fit to rapa npan pa
Oya ripim pom pom, ripim pom pom baby
Oya odi dan dan, odi dan dan baby
Oya rapa npan pa, you can fit to rapa npan pa

You May Also Like
Cheque - "Holy Gee" Ozedikus nnwane Yah Yah Cheque I love the life that I live but I'm chasing for more I'm celebrating one day, next day I want more Pretty girl make it ring but I still pray for some Man never...
Falz & Dice Ailes - "Alakori" Yeah, and the girls know Gucci, Prada, lo wo s'ese lowo s'ori Came through drippin', e bami gbonmi You came through thirsty, e ba won gbe omi Can't control me, can't control me I'm angry can't...
YCEE - "Nu Riddim" Yeah you know I got vibe you no know? And I gat a type do you know? The type you never find in the news Nice breasts thick thighs you should know Baby girl I like your position Lemme hold yuh like...
Fave - "Baby Riddim" Steady your face jor for me I wanna take a picture So this could last longer for me (Longer for me) Yeah, take my secrets Guard them like precious money (Precious money) I never want to hear you...
DJ Kaywise & Phyno - "High Way" Agu adi eri agu Obum ka nwata na ebu olu Cos I pull up in a motto nji asa olu O pasa maka ego adi agwu agwu I go talk am maka nwoke adi ezo onu Kechibe maka is I'm na ewnu oku Fast life mana nwoke...