"New Born Fela" lyrics
"New Born Fela"
Used to the good life
I never pray for the bad times
You know money good sha
Anything wey stress I no like sha
No thank me don't mention
I just wanna love you intentional
(love you intentional)
No pressure no tension
I just wan love you exceptional
(love you exceptional)
Motherfucking Babylon
I no stop till I get enough
I no wait see my journey long
Make the money full pass Bourdillon
I no girls wey dey use toy
I no care baby na your choice
And I fit buy you Don Perignon
Nobody go run your marathon
I be the new born fela
Story teller, battery charger
Baby pana, for my matter, use kayamata
I know the matter, the matter don't matter
I be naija don dada
Baby sho wapa, emi kon fela
Call me jigga, I no get dada
Love my cigar, do re mi fa so
Kalakuta ni mo wa sha
Hello!
Oya kilotunfeso, abaso
Kulukulu so, miogbowon
Oya kilonso, mio ran wan
Miolejo, mio moto
Gongo aso, kutupa awu
Wangelewa tobarimi loru
Ayen lo to barimi l'osun
Kosewu na me go ball you
Motherfucking Babylon
I no stop till I get enough
I no wait see my journey long
Make the money full pass Bourdillon
I no girls wey dey use toy
I no care baby na your choice
And I fit buy you Don Perignon
Nobody go run your marathon
I be the new born fela
Story teller, battery charger
Baby pana, for my matter, use kayamata
I know the matter, the matter don't matter
Jesu go to calvary
No alawee, just for your sins
Don't make me your enemy
Many things I see, life koma easy
Writer(s): Ahmed Akinbiyi, Kokumo Samson
- AZLyrics
- B
- Bella Shmurda Lyrics
album:
"Hypertension" (2022)
You May Also Like
Skiibii - "Omaema" Heba
Skiibii Mayana
It's Blaise on the beat baby
Erima your body fresh like salad (Salad o yea yea)
Send your aza make I show you my kind love
If you leave me, how I wan take survive?
Omo ma lo sun,...
Wande Coal - "Ballerz" Yes A'wuda
Maleek Berry
Iskaba
Wande coal
All my guys are ballerz
All my girls are coming through
All my guys are ballerz
And all the girls are coming through
This your body na killer
And If I touch...
DJ Neptune & Runda - "Bembe" Greatness
DJ Neptune!
Yiyi
Yeh yeh yeh
It's your boy Runda
Oh oh yah
Runda, let's go!
Hit me!
Suddenly found you in my head
Wetin I go tell my friends
That I'm lost with you
Oh, I'm lost with you...
Naira Marley x Olamide x Lil Kesh - "Issa Goal" Shanawole issa goal
Escoba issa goal
Toros issa goal
Naira Marley issa goal
Olosho issa goal
Flying nodding issa goal
Issa goal issa goal
Issa goal, goal
Issa goal, issa goal, issa goal
Issa goal,...
Mayorkun - "Bobo" Na money be be fine bobo
Bobo, Mayorkun baby oh
OBO, oh my God oh
Bobo, bobo, bobo Baby girl you're my desire
I no go leave you run away eh eh eh e
But, suit yourself like Jidenna
You give me love...