"GODFATHER" lyrics

"GODFATHER"

All of my blessings wey dey come my way
Erima je ka jo kopotua make you no go relent
The way you ju ibadi improper, shey you want to collect
You know I get the connect
Ele your body fire o
Carry kaya wey fit flat my tyre o

Call all of man dem make dem fall out
Tonight I want to call out
Igbadun is important
Igbadun is important
You no see we are crossing borders
The magic we dey churn out
All of my guys are ballers
No balu for my corner

They can't tell me nothing
They can't match my energy
Balling na normal thing
Cruising Aston Martin
All the blessings wey dey come my way
They are all from God
And if dem try to talk
E go burn them like hot water o
Hot water o

You better look well ko to so da o
Ko to so da o
Ko to so da o
Counting my blessing ti ti di ola o
Oya na grasshopper o
Emi ni kan I be godfather o
I be the godfather o

I no dey joke with my peace of mind
Pass me igbo make I feel alright
When I'm with you, I'm with you for life
Yeah, me wanna blow your whistle all night

Baby put your worries all on me
I want to no money
Call all man dem make dem fall out (Fall out)
Tonight I want to call out (Call out)
Igbadun is important (Important)
Igbadun is important
You no see we are crossing borders
The magic we dey churn out (Churn out)
All of my guys are ballers
No balu for my corner

They can't tell me nothing
They can't match my energy
Balling na normal thing
Cruising Aston Martin

All the blessings wey dey come my way
They are all from God
And if dem try to talk
E go burn them like hot water o
Hot water o
You better look well, ko to so da o
Ko to so da o
Ko to so da o
Counting my blessing ti ti di ola o
Oya na grasshopper

Emi ni kan
I be godfather o
I be the godfather o


Writer(s): David Adedeji Adeleke, Marcel Akunwata, Prince Oghenemine Omoferi
You May Also Like
Fave - "Baby Riddim" Steady your face jor for me I wanna take a picture So this could last longer for me (Longer for me) Yeah, take my secrets Guard them like precious money (Precious money) I never want to hear you...
Mayorkun - "Mama" Mayorkun baby oh Kiddo, Kiddominant All the girls dema wan shege All the girls dema wan shege All the girls dema wan shege Shege shege Baby I go take care of you pass nanny Are you getting me? Are...
WSTRN - "Medusa" Dem nuh wan' passa Lie fi di gyal dem ah tell try come ‘round so Think say it never come back To me darg, weh di rass, nah dem nuh like you Medusa, di gyal run you darg Medusa, di gyal run you darg...
Fireboy DML - "What If I Say" Jo won ma lo'sanle, insama du Jo won wa'le, insama du Jo won ma lo'sanle, insama du Jo won wa'le, insama du Jo won ma lo'sanle, insama du Jo won wa'le, insama du Jo won ma lo'sanle, insama du Jo won...
Runtown - "Energy" It's Del'B on the beat I will give you what you wanting Baby come and chop my money eh Baby back to the dance thing Baby this no be joke thing o Sound God give you want you wanting All these niggas...