"LIKE ICE SPICE" lyrics
"LIKE ICE SPICE"
Yeah, uh
If you think this song about your girl, then it is
It is what it is, uh
And the pipe wey dey run her water, no fit cease
It is what it is, oh
Me realize, they should legalize
If you fit whine, whine-ayy-ayy
Then I realize I soliloquize
No dey follow lies, body no go die
We the big boys and we outside
Dripping like ice and we on sight
Emeka must shine, Kele must whine
When she go down, look like Ice Spice
She like to party late, I don't castigate
I just facilitate, I voice active
Congratulate, her life, appreciate
E make her anticipate
Take her back to me place
We start to fornicate
Her leg start to dey shake
Phone start to vibrate
Her boyfriend dey suspect
I dey assassinate
I discombobulate
Mm-ooh, oh
Me realize, they should legalize
If you fit whine, whine-ayy-ayy
Then I realize I soliloquize
No dey follow lies, body no go die
We the big boys and we outside
Dripping like ice and we on sight
Emeka must shine, Kele must whine
When she go down, look like Ice Spice
How long pull up and playback again
How long pull up and yuh playback again
How long pull up and yuh playback again
Selector turn up the big tune dem
Me realize, they should legalize
If you fit whine, whine-ayy-ayy
Then I realize I soliloquize
No dey follow lies, body no go die
We the big boys and we outside
Dripping like ice and we on sight
Emeka must shine, Kele must whine
When she go down, look like Ice Spice
Like, there's just some twerk moves, that I just be seeing the strips
Writer(s): Emeka George Akumefule, Inana Raymond Jones, Ezra Onozutua
- AZLyrics
- B
- Blaqbonez Lyrics
album:
"Emeka Must Shine" (2023)
You May Also Like
Adekunle Gold - "Ogaranya" (Ob', Obah)
(What dem a say?)
Butterflies in my tummy when the money enter, me, I like it
Getting rich and it's all in the plan
Mama, I made it to Forbes
I buy German for my baby
Mo toju mommy, mo...
Wande Coal - "E Choke" It's Kel-P Vibes
You dey joke o
Tell them other guys omo say e choke o
Man ah wear all white looking like dope o
Yeah, we got the fire pulling up with the smoke o
What are you talking about?
What...
ODUMODUBLVCK - "FIREGUN" Black sheep for life, black sheep forever
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters
GE records, you get me? ODUMODUBLVCK
Fire in my condo, Django (NATIVE)
Ayy-ayy-ayy, yeah
There is fire in her...
Kizz Daniel - "Oshe" Surely you the person for me o
I know nobody matter mo
Nobody matter, nobod-nobody matter
E be like I don win a lotto
I no fit cooly down mo
Ole le le, cooly cooly
Ole le le
Baby girl let me whisk...
Boy Spyce - "Folake" Cinemato
Snap mi fine cinemato
Illuminate
Nile, Niger, Senegal, Congo
Scatter my dada, Medulla bololo
I go suck your ponmo
Make you do nono
Folake don pompous
She don dey drive Brabus, so
She no dey...