"FIREGUN" lyrics

"FIREGUN"
(feat. Fireboy DML)

Black sheep for life, black sheep forever
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters
GE records, you get me? ODUMODUBLVCK
Fire in my condo, Django (NATIVE)
Ayy-ayy-ayy, yeah

There is fire in her kondo (kondo)
Shayo dey my home zone (Home zone)
Her Bobby dey my goal post
My money dance azonto ('Zonto)
Kamakazi kentro (Kentro)
Fire Odumodu dem go turn up and go (Hmm)
Pop some champo (hmm)
Ikebe supper na where I die
I be like Django (Django)
Lover boy no control
Lover boy no con-

Anything, anything fit sup tonight
Gimme champagne make I pop tonight
You know say me I no dey compromise
If you come tonight, (You go cum tonight)
Wa jo, wa jo, ka ma bashelo
Dangerous, I'm a bachelor
As she wine 'pon me, all the girls jealous
Komolop cholop

So just grind me slow
I'll do anything you want me to
If I leave you, make you find me go
I can do this many times with you

Make she no go enter inside my carban
Odumodu fire be like Jagaban's
Philomena, can I be your padi man?
Make I pattern okirika for the parole and
E get the melody wey I been dey forget
Make I sing am for the shawty fire peck her neck
Modu touch my breast
She gimme consent (Yes)
I go dey content
I cannot bragado her pressure put me on the bench

6:30 all the girls wan flex
Weekend trips on the London jet
Recently I just need my peace, I'm on DnD
So no calls, just text, you and I
We dey together like suit and tie
We go together like juice on ice
I no go mind if you move tonight

Just grind me slow
I'll do anything you want me to
If I leave you, make you find me go
I can do this many times with you

Make I feel among
My shawty tell me what you want
Louis V and Prada, Puma you can have it all
Akpụrụka flenjo, serve you like a God
Akpụrụka flenjo, serve you like a God

Money dey my kolo
Your kele my bando
Sipping on my shayo
She don roll my Igbo
She no smoke your kolo
Odumodu come close

Just grind me slow
I'll do anything you want me to
If I leave you, make you find me go
I can do this many times with you

Can I whine?
Can I dine?
Can I whine?
Can I dine?
Can I dine?
Make she no go enter inside my karban


mixtape: "EZIOKWU" (2023)
ODUMODUBLVCK - EZIOKWU mixtape cover
ABUJA PEOPLE
(UNCUT Bonus Track)
HOTEL LOBBY
(UNCUT Bonus Track)
BADMAN BOUNCE
(UNCUT Bonus Track)
MINIMAL FUSS
(UNCUT Bonus Track)
A1 PERICO
(UNCUT Bonus Track)
NO PROTOCOL
(UNCUT Bonus Track)
WOTOWOTO SEASONiNG
(UNCUT Bonus Track)
MC OLUOMO II
(Reissue Bonus Track)
You May Also Like
DARKOO & Ayra Starr - "Disturbing U" Even if na wheel barrow carry me come I go still raise my shoulder I don't have time I'm just involved And I know what I offer All my friends say I'm loyal If no be money na focus I don't have time...
J Hus - "It's Crazy" The devil in me, demon in me I had six but let go of three Tell my bredrin "Let go of me" He said "calm down there's no need" Me, I take everything personally When I hopped out it was 30 degrees It's...
Asake - "Nzaza" Tune into the kings of sounds and blues Iyanu yen shock won bakan biti badboy timz Say wetin go be go be, dem no fit hold me on G Won le le, won le le, won le le From Ojuelegba to Ekate oh I show...
Gunna - "bread & butter" Goin' all out when it's 'bout that bread and butter They'll kill for clout, I put that on my dead brother, yeah He talk so much, I showed him I'm a real hunter Won't say it, but he know I still got...
Crayon & Yaba Buluku Boyz - "The One (Chop Life)" Oh ah ye I'm oga I'm the one who shutdown the bar Let's make it rain More champagne Chop the life and forget the pain Crayway Early mọmọ Early mọmọ Me I don dey wait for my shọkọ All of all the...