"Modupe" lyrics

"Modupe"

Vibes
Ahhhhn ahnnn
Crayway

In my element yea
No time for kpekelemes yea
I know weytin I dey find
So me I no regret yea
The pipulu wey I shenk yea
All the barnies wey I reckless
We had such a good time
But the chapter ends here

When I wan chop dem tell me stop se be (se be)
Enemies won le be
I don tay for thé street o ti pe
Ye yeee
You see, my matches don dey set (dey set)
My kerosene don dey smell
When I light my fire oti zeh

I gat
Only one life o
Make I just dey jogodo jogodo till I go kpai oh
I gat
Only one life o
Make I just dey la vida loca till I go kpai oh
Ye yeeee

Mo dupe fun olorun e
We no look like where we come from eh
I give thanks to the most high eh
Ye yeee
Mo dupe fun olorun e
We no look like where we come from eh
I give thanks to the most high eh

Jeje jejely
Oya su seyin
Jor ma lo be ma lo te (ah)
Shey you no dey see settings
Agidigba person (wa so ma je so ma je)

Jeje jejely
Oya su seyin
Jor ma lo be ma lo te (ah)
Shey you no dey see settings
Agidigba person (omo ope omo ope omo ope)

When I wan chop dem tell me stop se be (se be)
Enemies won le be
I don tay for thé street o ti pe
Ye yeee
You see, my matches don dey set (dey set)
My kerosene don dey smell
When I light my fire oti zeh

I gat
Only one life o
Make I just dey jogodo jogodo till I go kpai oh
I gat
Only one life o
Make I just dey la vida loca till I go kpai oh
Ye yeeee

Mo dupe fun olorun e
We no look like where we come from eh
I give thanks to the most high eh
Ye yeee
Mo dupe fun olorun e
We no look like where we come from eh
I give thanks to the most high eh

Mo dupe fun olorun lo run lo run lo run lo run lorun
Nothing wey my God no go fit do fit do fit do fit do fit do
Them no fit hold my throttle throttle throttle
Cos I go dey move on o go dey match down o hmmm


Writer(s): Charles Chukwu Chibueze, Joel Brown
You May Also Like
Lil Kesh - "Don't Call Me" It's Young Jonn the wicked producer Niphkeys I'm so gee'd up my bro I'm sorry If it's not money don't call me It's been a long way coming (Skibo) E no go make sense if you don't know this journey I...
Lojay & Sarz - "Monalisa" Baby follow my commanding like zombie Go down on me o with your coca body Follow my commanding like zombie Go down on me o with your coca body 'Cause this your miliki for front na for me Hol am for...
Victony - "Kolomental" I no fit reason am e go kpai me I no fit reason am e go kpai me My brother oh I no fit calculate the calculus, e plenty gan oh I no fit reason how many people offend me gan oh Inside the life, na...
Gyakie - "NEED ME" Woyoo (Flip The Music) Na na na na eyy ya Gyakie uh huh Baba don't stop, no, don't stop Come close to me, baby, no, don't stop I want this daily I've fallen in love I cannot deny What you wanna?...
Timaya - "Cold Outside" Kill dem! (Kill dem) Will will will Willis kill dem My girl the last time that I check (check) Now before I digress My girl you told me that I'm not your love interest See my girl the last time that...