"Mama" lyrics
"Mama"
Mama...
Papa no come this far
I wonder, how I go make am farther
Desire dey make, e dey break man o
And bad belle people dem full town o
The government dey vetto dey fuck us o
The theives still dey shit on the good man o
Mama...
The world na the same since you born me for here
Writer(s): Olawale Olofo'ro
- AZLyrics
- B
- Brymo Lyrics
You May Also Like
Banky W. - "Jo" Yes, you are far from the regular
The life of the party, I wanna be exactly where you are (yeah yeah yeah)
E be you wey dey burst my medulla
As you dey totori mi with the vibe wey dey sweet me pass...
Timaya - "No Pressure" Temper temper cool my temper
Temper temper cool my temper
Temper temper cool my temper
Me no want nothing gimme pressure
Something to cool my blood pressure
Me no want nothing gimme pressure...
Phyno - "Do You Wrong" You don't need another man
Na you be my other half
Nobody fit be like you
Nobody fit do like you, baby, oh
Sometimes I dey wonder why
Baby your wings they're made to fly
O bu gini ka ne me
O bu gini...
Tiwa Savage - "Hold Me Down" I could never forget
When we met the first time
And everybody won't need you
You said I can have you to myself
And now you see me now, right now
Oh I like it
I really like it
Ah huh
Oh I need it
I...
Falz - "Amen" Through Jesus Christ our Lord (Amen)
Amen
Amen
Amen
Shout the loudest Halleluya
In the Name of Jesus
Amen
Halleluya somebody
Waka waka waka waka waka waka waka
Pull up in a Rolls-Royce Ghost
My...