"Patience And Goodluck" lyrics

"Patience And Goodluck"

If you get drunk he go be like say you don't know enough
And if you smoke grass he go be like say you won know alot
But I know something wey you know no at all
Say to take time you go make time I talk am before before

Some people know say
Say the drug for sorrow na attitude
If you wait you go soon find out say

Goodtimes go come around again
Patience and goodluck
Dem dey close like hair and skin

If you love somebody
Only to find say you no love them again
And the fire wey dey burn don quench
You no feel am again
Well me I know say the passion wey die
Fit to rise again
To take time, you go make time
I dey talk am again and again

Some people talk say
Say to wait, na a waste, na pain
If you try you go soon find out say
Good things go come
And here to stay

Patience and goodluck
Dem dey close like hair and skin
Some people talk say
Say to wait, na a waste, na pain
If you try you go soon find out say
Good times go come around again


Writer(s): Ashimi Ibrahim
You May Also Like
Banky W. - "Jo" Yes, you are far from the regular The life of the party, I wanna be exactly where you are (yeah yeah yeah) E be you wey dey burst my medulla As you dey totori mi with the vibe wey dey sweet me pass...
Falz - "Alright" Good God have mercy, God have mercy I got something on my mind, but you cannot tell nobody But you gotta wait tonight, baby girl just you and I Ride you all through the night, hard to be feeling...
Boj & Tiwa Savage - "Your Love (Mogbe)" Nkan ti mo fe sor, o serious gan Girl you are the one, you are the one for sure I lose control when I'm around you I lose control when I'm around you Ah yeh, I'm serious gan See as you're causing...
Timaya - "To U" YoungD Leggo (Wine am go down low Whine for daddy Take it slow Whine for pappy Whine am go down low Whine for pappy (whine for pappy) Take it slow Whine for daddy) Step inna the place everybody we...
Wande Coal - "Weekend" Yeah, yeah, yeah Said she only need a man For the weekend, weekend, yeah, yeah Said she only need a man for the Now you 'pon this, oh, baby Said she only need a man For the weekend, weekend, yeah,...