"Captain" lyrics

BNXN Lyrics

"Captain"

Backward never, backward never, backward, backward, backward never
Backward never, backward never, backward, backward, backward never
Backward never, backward never, backward, backward, backward never
Backward never, backward never, backward, backward, backward
Hmm

Ọmọ you see my life na the kind one, I no get time for gratification
Na big money wey I siphon, that one no come be abomination
Mo mo pe inu ma n bi wọn, anytime when they see us
Lese-kese la ma n le wọn
Una dey joke, I'm serious, oh

Na me get kpoli wey smell like Oreo, I'm smoking OG
Me no like story, me like money o, as if you know me
'Cause my ex-girlfriend too like Soji o, na me dey run P
Baby I did not choose this life I'm sorry o, girl the life chose me
Na me get kpoli wey smell like Oreo (Oreo) , I'm smoking OG (Cali)
Me no like story, me like e money o (Money o)
As if you know me (Know me)
'Cause my ex girlfriend too like soji o (Soji o), na we dey run P
Baby I did not choose this life I'm sorry o, girl the life chose me

Kor kor kor, it's the captain the commodore
I dey use all my full senses and I dey use all of my opolo
Sound it let them know I'm a son of God
From the south side, you sabi now
While some may hate on my preferences they cannot deny say
Me I sabi gan, I sabi gan, oh
Been active, I've been at this, fun ọdún méje
Higher powers, higher powers, I'm feeling like Odumeje
Who get this? Let me trash it, dem no sabi play
Make I romance your woman, I'm feeling like an Omah lay

Ọmọ you see my life na the kind one, I no get time for gratification
Na big money wey I siphon, that one no come be abomination
Mo mo pe inu ma n bi wọn, anytime when they see us
Lese-kese la ma n le wọn (Lese-kese la ma n le wọn)
Una dey joke, I'm serious, oh

Na me get kpoli wey smell like Oreo, I'm smoking OG
Me no like story, me like money o, as if you know me (Know me)
'Cause my ex-girlfriend too like Soji o (Soji o), na me dey run P
Baby I did not choose this life I'm sorry o, girl the life chose me
Na me get kpoli wey smell like Oreo (Oreo) , I'm smoking OG (Cali)
Me no like story he like e money o (Money o)
As if you know me (Know me)
'Cause my ex girlfriend too like soji o (Soji o), na we dey run P
Baby I did not choose this life I'm sorry o (I'm sorry o), girl the life chose me

Na me get kpoli wey smell like Oreo (Oreo) , I'm smoking OG (Money)
Me no like story he like e money o (Money o)
As if you know me (Know me)
'Cause my ex girlfriend too like soji o (Soji o), na we dey run P
Baby I did not choose this life I'm sorry o (I'm sorry o), girl the life chose me

Writer(s): Darius Carden Crump
You May Also Like
Asake - "2:30" Uh Obah What demma say? Obah Run Hmm, hmm, hmm, hmm Hmm, hmm, hmm, hmm Hmm, hmm, hmm, hmm Hmm, hmm, hmm, hmm Awa de, awa de de Awa lọmọ to n sọ ti o seke, ye Orimọlade gbemi debẹ Jigan jigan Ẹsẹ mi...
Johnny Drille - "How Are You (My Friend)" I know sometimes e be like say Nobody send you That one na lie I dey for you my friend Padi no vex for me Say I never call you since But I hope that you are well I hope your market sell Everyday I...
Ruger - "Red Flags" Don't know, yeah, see... Don't know what you think this is Is it love or lust baby I don't know which is Thought I told ya I can't fulfill your wishes I'm a fucking star on every girl's wishlist But...
Shallipopi - "Never Ever" My life is like a moving train (Moving moving) I just wanna live my life on a Friday night I be cruising Many nor Dey feel my pain, cause many never knew me I know a born winner, and I know all this...
Kizz Daniel & FOLA - "Titi" Uncle k Oloṣo wey forget to collect money don steal Ọmọ wey no fight when you don cheat don kill I no need tell you my roll out plan But I really like you and I will hold you down Forget the kele...