"Cough Syrup" lyrics
BNXN & Victony Lyrics
"Cough Syrup"
How many man wey go follow my body to go (huh) casket oh
How many mouth wey go talk before you go full d basket oh
How many stamps you go knack before you go full, your passport oh
And if e pass ten make you stop to follow me talk
Before yori yori leavee bracket mouth
I Dey write my songs on a low key
Abi shey you think say I be novice oh
Write my songs on a low key
Before Don Jay put the Mo in the Mohits
Before Ricky Ross put the May in the Maybach
Before them Peter and Paul separate ah
Before Jimmy Jay even start to dey playback
Even before Kim K decorate her body oh
It's a must I go hustle from the sun up until sun down
In the blood of Jesus, I go dissolvu my broda
You go first buy cough syrup before you talku for my matter
Cause e go fit choke ehh ah
And e go fit choke oooh ooh oh
You know how many times dem go choke if they roll my Igbo?
Countless oh
And then is coming cold like an Eskimo
Perfect oh
The things they talking online man I really don't know
Pointless oh
You see say dem go gather round to dey discuss bout the big boss
You know I'm the subject oh
Cause I Dey write my songs on a daily
You no fit to hear say dem no pay me
Well e o cause me I fit savage like na me sing Girlie o
Call me Buju-ranking, it's way beyond their understanding
I've been stone cold, you no know
How you go jonze me wey sabi road?
Me wey I no Dey do kpokpotikpo
Straight to the point and they can't touch my flow
It's why dem boy, testing me, really envy me
Cause no ability, to put their melodies together
Enemy, they really watching me
They really hoping I, will never get my shit together
Dem boy, testing me, really envy me
Cause no ability, to put their melodies together
Enemy, they really watching me
They really hoping I, will never get my shit together
It's a must I go hustle from the sun up until sun down
In the blood of Jesus, I go dissolve my broda
You go first buy cough syrup before you talku for my matter
Cause e go fit choke ehh ah
And e go fit choke oooh ooh oh
Writer(s): Jaylein Cantrell, Inconnu Compositeur Auteur
- AZLyrics
- B
- Buju Lyrics
You May Also Like
DaVido & YG Marley - "Awuke" Don't worry
Mavi again
I must tell my mummy for you
For all the likkle likkle things you dey do, wey dey make me kolo, aw
Ṣe you lock me for your konlo?
'Cause the way e dey go, e no clear you don...
Zinoleesky - "Last Time" Say, I've been tryna live
Niphkeys
Say, I've been tryna live
I've been tryna focus
But nobody know us
Gave me love at no cost
Say the rest na bonus, uhn
What you do me no normal
I've been thinking...
MohBad - "Sorry" This kind life e tire me
Daddy no get salary
Ten years I no see money
Step mother no care
Landlord e dey worry
My brothers are hungry
Daddy gather money make I go poly
I go poly but I no go class...
Runtown - "Lagos To Kampala" The girl them wan take photo
Them love me them love the guy for igboro
Brother live no be two
That's why right now, my last name na yolo
And nowadays we dey keep am on the low low
But if na jangolo,...
Lasmid - "olivia" Baby I'm on the road
Drinking tequila oo
My mind de suffer oo
Dem say I for
Dey guard oo
I carry oo
Carry oo
Carry oo
Carry oo
Your matter for my heart oo
Olivia
On this lonely road
Bitches dem be...