"Phenomena" lyrics
BNXN Lyrics
"Phenomena"
Hmm, mhmm tell me wetin Dey sup
Kin to so pe mo n Bo
Anytime we dey ball
We dey order oscroh
Do you got this on lock? Mo ma so pe on God
Let em know that we outside
Everyday is on lock
Shina ferere
Shina bin ti
O n ko kenkele
With your bikini
Please remember me
Please remember me
Just do that for me baby
If I no drop shingbain, e ma fo
I'm fine you should know
Shey bi Emi sh' omo ologo
Evian e go flow
The Phenomena sef she no know
But na so e dey go, sho mo owo ti mon kpa for one show?
Mm you no go fit know
If I no drop shingbain, e ma fo
I'm fine you should know
Shey bi Emi sh' omo ologo
Evian e go flow
Phenomena sef she no know
But na so e dey go, sho mo owo ti mon kpa for one show?
Mm you no go fit know
This is the best moment of my life o
If the government e come like o
Make dem legalize loud for this side oo
Imagination go wound me o
Fa mi re do so mi re do
Ileke gan like e trumpet o
Baby if we come date e perfect o
Imagination go wound me o
(Ah)
Shina ferere
Shina bin ti
(Ah)
O n ko kenkele
With your bikini
(Ah)
Please remember me
Please remember me
Just do that for me baby
If I no drop shingbain, e ma fo
I'm fine you should know
Shey bi Emi sh' omo ologo
Evian e go flow
Phenomena sef she no know
But na so e dey go, sho mo owo ti mon kpa for one show?
Mm you no go fit know
If I no drop shingbain, e ma fo
I'm fine you should know
Shey bi Emi sh' omo ologo
Evian e go flow
The Phenomena sef she no know
But na so e dey go, sho mo owo ti mon kpa for one show?
Mm you no go fit know
Hmm hmm
Writer(s): Benn Gilbert Kamoto, Daniel Benson, Martins Okeme
- AZLyrics
- B
- Buju Lyrics
You May Also Like
Zinoleesky - "Naira Marley" (Niphkeys)
Oh my God I wish I knew
Oh my God I wish I knew
That was all love mama showed me
Oh my God I feel brand new
Mo de ti gba fun'olorun kole tomi
Omo toni mama hun o seto
Kan mulo S'agege...
Runtown - "High Spirit" Coming like a fire and it's consuming
Coming like a fire nothing can cool me
And I know, and I know know know know know
Greener pastures will come with snakes
I stay ready, will fumigate
Oh yeah...
Skepta & Portable - "Tony Montana" (JAE5) Big Smoke pelu tobacco oh
Tony, Tony, Tony Montana oh
Wacko, psycho
I want to explode
Fire oh, ginger oh
Somebody, pour me water oh
I dey on my own
Waka jeje, make we no jam agbako Yeah, I...
Falz & Dice Ailes - "Alakori" Yeah, and the girls know Gucci, Prada, lo wo s'ese lowo s'ori
Came through drippin', e bami gbonmi
You came through thirsty, e ba won gbe omi
Can't control me, can't control me
I'm angry can't...
ODUMODUBLVCK - "WOTOWOTO SEASONiNG" (Craze)
(Gothic issues) Drive-by, ujo
Black sheep for life, black sheep forever
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters (Ujo)
GE records, you get me? ODUMODUBLVCK (NATIVE)
This be my victim
Whip...