"If You Like" lyrics

BNXN Lyrics

"If You Like"

Oh my God, SemzBond

I would really like to be your baby
But that's if, if you like
If you have somebody else, ke so fun mi
Break my heart
If you like

Oh, oh, if you like
I go like
Me and you go somewhere nice
On your time
Aeroplane
Straight to Mykonos
But it all depends on
If you really like
If you like...
(If you like)

Oh, Ele, my love na adolescent
Of course, you are making sense
If your friends dem are hating
Dem go need Panadol
Ele, na God dey adore women
Porsche go accompany Benz
If your friends dem are hating
Dem dey push their luck

Oh, Ele, my love na adolescent
Of course, you are making sense
If your friends dem are hating
Dem go need Panadol
Ele, na God dey adore women
Porsche go accompany Benz
If your friends dem are hating
Dem dey push their luck

Sitting nice
Different vibes
Feeling like person
Wey dem for don hypnotize
Order wine
Order Ace
I wan pay
I'm feeling like Merlin bayii
Looking like
Chicken pie
Fucking vibe

Ibinabo
Tell me why they are looking like
They don't want me by your side, oh

'Cause I would really like to be your baby
But that's if, if you like
If you have somebody else, ke so fun mi
Break my heart
If you like


EP: "Still In Charge" (2026)
BNXN - Still In Charge EP cover
You May Also Like
DJ Neptune & Kidd Carder - "Shayo" Greatness! DJ Neptune Hit Me Money is rushing party is popping make we dey party gon no Give me the body I get the money you know steady balling lomo Everyday ori mi'n shano Causes is what you...
ODUMODUBLVCK & Victony - "PITY THIS BOY" They for like pity this boy Everyday na billing With their shameful decoy I for don turn visitor Overstay my welcome But I for chop full insult Chop full insult Even my mama join them My grandma my...
Runtown - "Things I Know" Baby do that Steady trying, dem are trying to kill my vibe I no getti time for no fucking parasite I just want liquor and a likkle bit of ice Money and my peace I never compromise Me know say talk...
Kizz Daniel & FOLA - "Titi" Uncle k Oloṣo wey forget to collect money don steal Ọmọ wey no fight when you don cheat don kill I no need tell you my roll out plan But I really like you and I will hold you down Forget the kele...
LADIPOE - "Falling" High on me, baby, 'cause you light up on it Eyes on me, baby, when you whine up on it Die for you, baby, put my life upon it Ride for me, baby, you know, I must admit When you do like that You make...