"PITY THIS BOY" lyrics
ODUMODUBLVCK & Victony Lyrics
"PITY THIS BOY"
They for like pity this boy
Everyday na billing
With their shameful decoy
I for don turn visitor
Overstay my welcome
But I for chop full insult
Chop full insult
Even my mama join them
My grandma my papa join
My shima comes first
Brown Hermes
Come to my doorstep (kor kor kor kor kor kor)
AGBEROS
All of them are sorted
I go pay deve
MODU gimme money make I wound person
I no dey carry kele we no like shopping
Gucci Fendi Versace Nike
She can look sporty
She no wan turn to orobokibo
But she dey bill me like orobokibo
KALAMANTUS press am quickly
The whole of zone 1
Dey my building
Mummy shut the door
They wan beg me
Food and school fees
Some of them go the money camp okpo
Blow wiwi
They for like pity this boy
Everyday na billing
With their shameful decoy
I for don turn visitor
Overstay my welcome
But I for chop full insult
Chop full insult
O yo yo yeah yeah
You no buy kele wey dey stay for Obodo oyinbo
Steady recharge am for dollars oh
O yo yo yeah yeah
The one for here no dey hear word oh
Samantha sef e dey learn work oh
Sexy girls you dey count em
If e no be Gucci, na Prada
Seychelles, Addis Ababa
Solomon Grundy with the fast life oh
It's plenty
She call me Santa
Exclusive Bahamas
Balling on molly oh
Mo bamba
No be chais oh
No be data
You fit calculate your numbers
They for like pity this boy
Everyday na billing
With their shameful decoy
I for don turn visitor
Overstay my welcome
But I for chop full insult
Chop full insult
Even my mama join them
My grandma my papa join
My shima comes first
Brown Hermes
Come to my doorstep (kor kor kor kor kor kor)
AGBEROS
All of them are sorted
MODU gimme Kala make I kpoof person
Wey no like shopping
Writer(s): Tochukwu Ojogwu, Adebajo Oluwanifemi Adebanjo
- AZLyrics
- O
- ODUMODUBLVCK Lyrics
album:
"THE MACHINE IS COMING" (2025)
You May Also Like
MohBad - "Sorry" This kind life e tire me
Daddy no get salary
Ten years I no see money
Step mother no care
Landlord e dey worry
My brothers are hungry
Daddy gather money make I go poly
I go poly but I no go class...
Adekunle Gold - "The Life I Chose" Sapele water shack pass liqour
Gbagbe first impression
Many, many blessings otun ti le kan
O ya, ki lẹ fẹ sọ
(Nothing)
That's what I thought
Baddie to gbe wa poco o ti lọ
We finna pack up, pack up...
Skiibii - "Baddest Boy" Oh-ah
Woah-woah-whoa, wah
Escala, ayy, yah-yah
Long time, long time
I dey mad over you
Took me long time to get over you (get over you)
Now, I don man up
Now, I don strong
Now, I get chicks wey dem...
Young Jonn - "Bahamas" No come dey tell me you love me
Show me the evidence
Say the feeling is permanent
Aseju lọ'ọlọrun o like
So I don't need to do too much (Do too much)
'Cause I'm in my element
Oh, oh
Fight for your...
Boy Spyce - "Relationship" Alcohol e full my bladder
Two shots and I don jonze
I need spark to light my ganja
Two puffs and my eyes don close
I no won dey reason nada
Just wan dey on my own
Only stress I want na bank alert
And...