"Bamiloke" lyrics
"Bamiloke"
Wa, wa, wa, Crayon oh
Blowtime, wa, wa, wa, ye, ye
Babyfresh and Ozedikus killing them all of course oh
My padi how e dey go?
Shey you dey collect e doe?
I just want know, ye
My padi how e dey go?
I know say u don hustle oh
January to December oh
What shall it profit a man oh-oh
Wey God bless with money oh
You dey stingy for your life oh
O fe nowo nowo, what shall it profit a man oh
Wey God bless with money oh
You dey stingy for your family
O fe nowo nowo
Yebariba, samboribobo
Make nobody come bobo me oh
We dey chill on this side, ay
Yebariba, samboribobo
Make nobody come bobo me oh
We dey chill on this side, ye
Bamiloke (loke, loke)
Kilonshoye? (Kilonshoye, kilonshoye?)
Omo wobe se'oye? (Se'oye, se'oye?)
Sha ma jo lo
Oya bamiloke (loke, loke)
Kilonshoye? (Kilonshoye, kilonshoye?)
Omo wobe se'oye? (Se'oye, se'oye?)
Sha ma jo lo, now
Fine-fine girls on this side oh
Bros no block my view oh
Wa-wa-wa oh, eh, eh
I don hustle so I must pop oh
La ale yi a bad oh (ye)
I hear say dem carry
Ah, ko le da bi ti wa, oh
I hear say pop oh
Ah, ko le da bi ti wa, oh
I hear say dem blow
Ah, kole da bi ti wa, oh
I hear say dem hammer
Ah, kole da bi ti wa, oh
Yebariba, samboribobo
Make nobody come bobo me oh
We dey chill on this side, ay
Yebariba, samboribobo
Make nobori come bobo me oh
We dey chill on this side, ye
Bamiloke (loke, loke)
Kilonshoye? (Kilonshoye, kilonshoye?)
Omo wobe se'oye? (Se'oye, se'oye?)
Sha ma jo lo
Oya bamiloke (loke, loke)
Kilonshoye? (Kilonshoye, kilonshoye?)
Omo wobe se'oye? (Se'oye, se'oye?)
Sha ma jo lo
What shall it profit a man, oh-oh
Wey God bless with money, oh
You dey stingy for your life oh
O fe nowo nowo
What shall it profit a man oh-oh
Wey God bless with money
You dey stingy for your family
O fe nowo nowo
Bamiloke (loke, loke)
Kilonshoye? (Kilonshoye, kilonshoye?)
Omo wobe se'oye? (Se'oye, se'oye?)
Sha ma jo lo
Oya bamiloke (loke, loke)
Kilonshoye? (Kilonshoye, kilonshoye?)
Omo wobe se'oye? (Se'oye, se'oye?)
Sha ma jo lo
Bamiloke (like, loke)
Kilonshoye? (Kilonshoye, kilonshoye?)
Omo wobe se'oye? (Se'oye, se'oye?)
Sha ma jo lo
Oya bamiloke (like, loke)
Kilonshoye? (Kilonshoye, kilonshoye?)
Omo wobe se'oye? (Se'oye, se'oye?)
Sha ma jo lo now
Swaps, swaps
Writer(s): Osazee Festus Igbinoba, Charles Chukwu Chibueze, Sunday Okechukwu Enejere
- AZLyrics
- C
- Crayon Lyrics
You May Also Like
Ruger - "Useless" Kukuruku
Isolate like an island
Order me like a tyrant, oh
(Spiritual)
Shut me up make me silent, oh
Roll your waist make you buy land, oh
(Spiritual)
She need no permission
Anytime she see the...
Lil Kesh - "Rora" YAGI Level
Ah!
YAGI Level
Skibo
It's young John the wicked producer
Uh yeah yeah yeah
Oh baby please, please, please, please
Why you dey do me like this, this, this, this
This your backside oh,...
Banky W. - "Blessing Me" Thank you cause you keep on blessing me
Keep on blessing me
Keep on blessing me
Keep on blessing me
Keep on blessing me
Keep on blessing me
Keep on blessing me
Thank you cause you keep on blessing...
Camidoh - "Maria" Omg maria oh ria oh yeah
Yiridididididi uhuh
Midoh pon the ting yeah
Yeah yeah yeah yeah you yeah
Been around the World me I never seen no one like you
Odo yewu that's why me sing this song for you...
Olakira - "Lovesick" (Ola Olakira, ola Olakira, ola Olakira, ola Olakira)
Baby shi gege
Ye, ko si se le le
And I go, love you jeje
And e be you that I wanting you, that I wanting, oh
Yeh, omalicha nwanyeoma eh
And e be...