"Unusual" lyrics

"Unusual"
(feat. Baby Fresh)

Wawawa eh eh crayon o (Unusual figure eight o)

Hala wire wire oh omo shokala
Vennessa Sandra Cassandra oh
Ibadi na fire designer buy her designer oh
You cannot deny her para para para oh
Awon boys to para (Cheee)
My body don dey pain me o
Give me love no stress me o
My phone e don dey ring o I (Ehn ehn Cheee)
As she touch my body o (Ehn ehn)
Body come gum body o
My body don dey sweet me o I

Lady o whine am for me no come
Dey quench my fire (Oh my fire)
Lady o give love o no come
Dey tease my ginger (Oh my ginger)
Yeah yeah yeah
Unusual figure eight wey dey always burst My brain
Ikebe super figure eight
Nwayor nwayor shake your waist (Nwayor)
Unusual figure eight (Figure eight oh)
Wey Dey always burst my brain
Ikebe super figure eight nwayor nwayor
Shake your waist yeh
(Unusual Unusual figure eight oh oh)

As I go oyinbo man country
Dem show me love for oyinbo man country
My music dey break all the boundaries oh yeh naso (Naso)
As I go oyinbo man country
I Killy shows for oyinbo country
My sound dey scatter the boundaries oh yeh naso (Naso)
Gawu Lepa gawu oh Orobo
Boserediyen osha fe pka mi o (Orobo)
Gawu lepa gawu Lepa gawu oh (Orobo)
Do your best and leave the rest for God oh
Onono

Lady o whine am for me no come
Dey quench my fire (Oh my fire)
Lady o give love o no come
Dey tease my ginger (Oh my ginger)
Yeah yeah yeah
Unusual figure eight wey dey always burst My brain
Ikebe super figure eight
Nwayor nwayor shake your waist (Nwayor)
Unusual figure eight (Figure eight oh)
Wey Dey always burst my brain
Ikebe super figure eight
Nwayor nwayor shake your waist yeh
(Unusual Unusual figure eight oh oh)
(Unusual Unusual figure eight oh oh)
Unusual Unusual figure eight (Vibes)


EP: "Cray Cray" (2019)
Crayon - Cray Cray EP cover
You May Also Like
Lyta - "Selfmade" Oh my oh my uh, yeah yeah, oh Lord a'mercy yeah yeah yeah yeah Oluwa Rexxie eh yeah, Oluwa Lyta nah Olamide don sign the boy Everywhere I go now they want to snap with the boy ahn ahn ahn ahn Shout...
WurlD - "CHOP 'N' PRAY" One two baby make am shake Na for your side I dey Na for your back I tey tey tey Three four bend and make am shake Oh yeah you make my day Na for your bed I chop and pray I put you on top and your...
Tiggs Da Author & Not3s - "NASTI RIDDIM" I see dem boy dere lurkin', everywhere you're turning Baby, it ain't workin', now you got me burnin' 'Cause I gave you one hundred, but you couldn't give me fifty Loving ain't easy, can't use that as...
King Promise - "Selfish" King King promise! Mi ni Midofo Ash3 D3m Aama Yenhu S3 Adi3 Mpo Asa Saa Na Adi3 Mpo Asa Y3da Mpa Mu aa Yendi Nkomo Yendi Nkomo Y33dgwin y3 ho Aama Yenhu s3 Adi3 Mpo Asa Saa Na Adi3 Mpo Asa Love Being...
D'Banj - "Mo Cover Eh" Hmmmmm Cracker cracker cracker Ehehn osho gbe wole e Live am there e don show If e don show e don set be that Bangalee, Slimcase Bobo to po leti to mu genevieve nnaji Ma sare bo ni koko Mansion haha...