"Confidence" lyrics

"Confidence"

Wawawa eh eh
Blowtime wawawa
Emi ni gomina
Emi ni senator
Emi ni commodo
I get everything wey u need
There is no murmur here oh
Fine fine kele for corridor
This life is a metaphor
Na my jam dem dey mental for
(Onono)

Shalewa oh pe awon ore wa
Jalo jaiye ori wa lo
Anywhere wey I dey na turn up
Moni ko pe awon ore wa
Jalo jaiye ori wa lo (Yeh yeh)
Anywhere wey I dey na fire
(Yeh yeh)
Confidence ojesun (Ehn)
Confidence ojesun (Ehn)
Over confidence Mr confidence
O yeh o
(Ehn ehn)
Confidence ojesun (Ehn)
Confidence ojesun (Ehn)
Over confidence Mr confidence
O yeh o

Confidence you know say
I be Mr confidence
Anytime I show I dey come correct
You know say I like to dey tap current
When we connect Mr confidence
You know say I like to dey compliment
Anytime me show me dey come correct
Mr confidence get too much finesse
Mtcheeww what else
Awon doubting Thomas oh (Owe)
They can't get enough oh (Owe)
Nabania wey go show case oh
Re you down (Dami lo hun)
Awon doubting Thomas oh (Owe)
They can't get enough oh (Owe)
Nabania wey go show case oh

Shalewa oh pe awon ore wa
Jalo jaiye ori wa lo
Anywhere wey I dey na turn up
Moni ko pe awon ore wa
Jalo jaiye ori wa lo (Yeh yeh)
Anywhere wey I dey na fire
(Yeh yeh)
Confidence ojesun (Ehn)
Confidence ojesun (Ehn)
Over confidence Mr confidence
O yeh o
(Ehn ehn)
Confidence ojesun (Ehn)
Confidence ojesun (Ehn)
Over confidence Mr confidence
O yeh o
(Ehn ehn)
Confidence ojesun (Ehn)
Confidence ojesun (Ehn)
Over confidence Mr confidence
O yeh o
(Ehn ehn)
Confidence ojesun (Ehn)
Confidence ojesun (Ehn)
Confidence ojesun (Ehn)
Confidence ojesun (Ehn)


Writer(s): Michael Ovie Hunter, Charles Chukwu Chibueze, Sunday Okechukwu Enejere
EP: "Cray Cray" (2019)
Crayon - Cray Cray EP cover
You May Also Like
Cheque - "Loco" Give me back to back Mix it up yh that formula The loving wey you give me make e no decline And every time I grind na you dey mind o O you my ride or die And anybody wey wan put asunder die I do...
Kida Kudz - "Majestical" Jiggy Jiggy boys Nasty Girli wanna see the black magic I'm curved up no sidechick Instagram girls all catfish With my gees Uno I was bragging And she told that I'm in charge I know she wanna enter...
Manny Norté, 6LACK, Rema & Tion Wayne - "4AM" So you wanna roll, huh? You got a look in your eyes staring right into my soul huh Me, no hesitate, tell you what you wanna know now Know how to light up the spot, know how to put on a show now...
Kizz Daniel - "Lie" Everybody know say omo me I no dey lie Everybody know ah ah Know say omo me I no dey lie (ah ah) Korporate o Girl I don't really care about your body type (eh) What really matter na your vibe I be...
Rema - "Oroma Baby" Dey there Dey there Burssbrain I go tell mama o I go tell papa o I go tell brother o I go tell sister o This Oroma o I go give you belle o Oya near me now o you go fear me now o She dey force me now...