"PRECISION" lyrics

"PRECISION"

My time my energy
Don't waste on nobody
Cause I dey try sort myself
And you for try sort yourself

Nah person wey get money dey carry shoulder gan
Eni to ba lowo laye lo ma gbera gan
And I dey move with precision I go carry you along
Be be lo
Thank God say me I get God
Oya, hey

Iwo to ba lowo, na owo e soke
No go think am, na owo e soke
Fara ya ko na owo e soke
Jogodo, sungba, na owo e soke

Iwo to ba lowo, na owo e soke
No go think am, na owo e soke
Fara ya ko na owo e soke
Jogodo, sungba, na owo e lo

I dey with Shizzy as the vibes dey go
Energy on point, we dey jam dey go
See the fine fine girls dem dey eye me o
But I no send, I dey carry go
Ko ma lo gbe imu si awa, awa carry gan
Aye yi o ni baje o, ma ro lo

As I dey here o, dey here
I'm counting my blessings
My time and my energy, eyoh
I don't waste on nobody, eyoh
'Cause I dey try sort myself, eyoh
So you for try sort yourself, eyoh

Mo ni ghe ghe, shi ghe ghe, eyoh
Make nobody con dey waste my time, eyoh
'Cause I dey try sort myself, eyoh
Oya ka ma lo, ja ma jaye lo, yeah

Nah person wey get money dey carry shoulder gan
Eni to ba lowo laye lo ma gbera gan
And I dey move with precision I go carry you along
Be be lo
Thank God say me I get God
Oya, hey

Iwo to ba lowo, na owo e soke
No go think am, na owo e soke
Fara ya ko na owo e soke
Jogodo, sungba, na owo e soke

Iwo to ba lowo, na owo e soke
No go think am, na owo e soke
Fara ya ko na owo e soke
Jogodo, sungba, na owo e lo

My time and my energy, eyoh
I don't waste on nobody, eyoh
'Cause I dey try sort myself, eyoh
So you for try sort yourself, eyoh

Mo ni ghe ghe, shi ghe ghe, eyoh
Make nobody con dey waste my time, eyoh
'Cause I dey try sort myself, eyoh
Oya ka ma lo, ja ma jaye lo, yeah

Nah person wey get money dey carry shoulder gan
Eni to ba lowo laye lo ma gbera gan
And I dey move with precision I go carry you along
Be be lo
Thank God say me I get God
Oya, hey

Iwo to ba lowo, na owo e soke
No go think am, na owo e soke
Fara ya ko na owo e soke
Jogodo, sungba, na owo e soke

Iwo to ba lowo, na owo e soke
No go think am, na owo e soke
Fara ya ko na owo e soke
Jogodo, sungba, na owo e lo

My time and my energy, eyoh
I don't waste on nobody, eyoh
'Cause I dey try sort myself, eyoh
So you for try sort yourself, eyoh


Writer(s): David Adedeji Adeleke, Oluwaseyi Christian Akerele, Peter Kelvin Amba Udoma
You May Also Like
Olakira - "Aya Mi (My Love)" Olakira kritaka baby Baby, your beauty is so natural With you girl my life is alright, aah yeah Ololufe mi mon'ife re gan Like I told you I'll always love you more, uh uuuh Baby, you're my melody...
Rema - "Holiday" Another banger! First you go be the bad guy Then you go be the actor Because I wan feed my family Na im make me thief my own guy laptop Came out alive omo me I thank God My money big you go need...
Kranium - "In Charge" Kranium Mmmm Ohh yeah Kranium Your body feel good, I love it when I'm inside ya And my girl mi nuh bully, but I'm in charge, yeah As long as I'm inside you Can't run when di buddy come, 'cause I'm...
Omah Lay - "soso" Soso take my pain away Soso take my pain (Away, away) Soso take my pain away Soso take my pain Soso take my pain away Soso take my pain Soso take my pain away Soso take my pain (Mad) Ah-ah, ah-ah...
Burna Boy - "On The Low" It's Kel P Vibes Yo, yeah Kpokpotikpo kpo kpo kpo Baby you know that I'm in a chokehold Kpokpotikpo kpo kpo kpo Baby you know that I'm in a chokehold oh Kpokpotikpo kpo kpo kpo Baby you know that...