"U (JUJU)" lyrics

"U (JUJU)"
(feat. Skepta)

[DaVido:]
If no, if no be you
Wey dey ginger my body
Coolu my body
Sweety my body, yeah
If no be you
Wey dey ginger my body
Coolu my body
Sweety my body

I cover you
You dey do me like juju, dey worry me
Juju, you do me like juju, dey worry me, ah
I cover you
Oh, you dey do me like juju, dey worry me
Oh, you dey do me like juju, dey worry me, ah

No go tell you tu le jo (Tu le jo)
Jowo, baby jowo
Do anything for you
Say my love is sure
Say make you go check your balance
'Cause I go dey send the allowance
Steady, steady gan
You know say the money tall
How much you wan chop o?
Wey I no get o
You dey do me like juju, dey worry me
You dey do me like juju, dey worry me
Wetin they wan talk o
You dey do me jazz o
You dey do me like juju, dey worry me
You dey do me like juju, dey worry me

If no be you
Wey dey ginger my body
Coolu my body
Sweety my body, yeah
If no be you
Wey dey ginger my body
Coolu my body
Sweety my body

[Skepta:]
Yeah
Say she want Big Smoke
Who baby, you want me?
Well you can get this G-wagon here for free
'Cause when these guys were switching sides like halftime
You're one of the only people that was there for me
No cap, you worry when you don't hear from me
I know that communication is rare for me
I'm so tapped, but to be honest when you whipping the egusi like that
You already know agaracha must come back
Don't get lost in the illusion
Baby sit down, stop jumping to conclusions
You never had a Top Boy in your family like me
So I understand the confusion
We getting money, feeding my people no apology
Every minute at the day God is calling me
I never sleep over sabi dey worry me, ah-ah

[DaVido:]
I cover you
You dey do me like juju, dey worry me
Juju, you do me like juju, dey worry me, ah
I cover you
Oh, you dey do me like juju, dey worry me
Oh, you dey do me like juju, dey worry me, ah


You May Also Like
Mayorkun - "Up To Something" Egbe ti gbe ghe gbe (ya know) Speroah beatz Egbe, egbe gbe gbe egbe! You want to chopping my money Calling me honey, Whining your body Girl you are up to something (up to something) I know you wanna...
Ayo Jay - "Let Him Go" Girl you're a diamond Girl you're a star So any other man that hurt you You don't want to fight You put the time in (time) You played your part So any man that lost you didn't know So nobody fine...
Rvssian, Shenseea & Swae Lee - "IDKW" You may not be A movie star You may not drive A big fast car But I love you In every way Yes, I love you In every way I don't know why (Oh why) Oh why I don't know why (Why) Oh why (Hey Rvssian)...
WSTRN - "Night & Day" (In my zone, yeah, yeah) Do you know what you're wantin'? Waitin' for something that you have already You should wait till the mornin' In the darkness you'll forget the sunshine I know it's hard to...
Ya Levis - "Sale" Oh, na, na Oh, na, na, yeah Ouh, na, na « Pas l'intention de se marier », à l'oreille tu m'as chuchoté, ouais Tu dis ne pas vouloir t'engager, notre amour tu l'as assassiné, ouais J'étais prêt à...