"Koko (Remix)" lyrics

"Koko (Remix)"
(feat. Akon)

Make I tell them the koko, ah, make I tell them the koko (Huh)
Make I tell them the koko, ah, make I tell them the koko (Gba)
Make I tell them the koko, ah, make I tell them the koko (Huh!)
Make I tell them the koko, ah, make I tell them the koko (File!)
If I tell them the koko, I say make you yarn them the koko
If I tell them the koko, make you yarn them the ko—

Baby girl, tell me what you want?
(Koko ah, koko)
Hmm, it's right here, I got what you need
(Koko ah, koko)
Lil mama, kilode? Sun mọ Bangalee
(Koko ah, koko)
Eh, eh
(Koko ah, koko)
You say what?
(Koko ah, koko)
Yo Eskeez, kill the riddim and buss it

I want to ye (Ye), I want to ah (Ah)
I want to give them, dem must to gba (Gba)
I'm all the way (Way), I'm not too far (Far)
All dem sexy ladies wan go down
The gbẹdu on pace, dem wan to knack
It's not the same win, I don dey knack oh
Tell the DJ to run it back
Gbẹdu carry problem, comot the bag oh

Some people make believe, yeah
Some tell you fantasy, yeah
For, I just wanted to know
As long as you're amazed
You have all that you need, yeah
Holla
Yeah, yeah
'Cause if I talk am, I go do am, ah
Baby girly, I go do am, ah
Just tell me what you want, you go see am, ah
I no go lie, I no go let you down
There ain't nothing inna my way
See my love e don feed me troway
Baby girl, I go love you all my days, ah, yah-yah
Can I get a witness?
Can I get a witness? (Witness)
Can I get a witness? (Witness)
And you be my weakness
And I no dey pretend, ah
Girl I no dey pretend, oh
For I just wanted to know
As long as you're amazed
You have all that you need, yeah
(Koko ah, koko)

Baby girl, tell me what you want?
(Koko ah, koko)
Hmm, it's right here, I got what you need
(Koko ah, koko)
Lil mama, kilode? Sun mọ Bangalee
(Koko ah, koko)
Eh, eh
(Koko ah, koko)
You say what?
(Koko ah, koko)
Baby girl, tell me what you want?
(Koko ah, koko)
Hmm, it's right here, I got what you need
(Koko ah, koko)
Lil mama, kilode? Sun mọ Bangalee
(Koko ah, koko)
Eh, eh
(Koko ah, koko)
You say what?
(Koko ah, koko)
Hmm


album: "The Entertainer: D'Sequel" (2024)
D'Banj - The Entertainer: D'Sequel album cover
You May Also Like
P-Square - "Temptation" This na temptation I say this na temptation With a little confusion Infatuation Oh Lord All my friends dey call me number 10 Cause I dey play like Okocha Dey score like Ronaldinho Honey Biko No...
Sauti Sol - "Unconditionally Bae" We all need love We all need affection And the way that you're looking at me I can feel a connection Unanibamba baby, kwanza unavyochekecha Kinywaji kwa mkono, na kibeti kwa bega Juu sikuizi madem...
Mr Eazi - "Sample You (Remix)" Ah Zaga dat Skibo, Skibo It's your boy Eazi Ole Mammi you de look good if u nogo mind I go love to sample you "Oloun" Babe sekeof you de look so fresh you blow my mind I go love to handle you...
Falz & Simi - "Foreign" Can you just imagine Is like these people didn't really know my true character Mttcheeww Aahn Yaah, Foreign affairs, that's my department You get to meet me only by accident People don't really...
Runtown - "Mad Over You" Ghana girl say she wan marry me o I hope say she sabi cook waakye Hope your love go sweet pass shito Baby girl I say I say your body na killer oh I fit to die on your body, only on your body That...