"Yours Truly" lyrics
"Yours Truly"
(feat. Phyno)
I be the wickedest
I do it different
Can't touch my element
Mind of a militant
Can't let you insult my intelligence
You go need Aboniki when I show my ability
Without infinity
Na wetin give you audacity
I go let dem know
Yours truly
Now everytime when I show up it's harmony (it's harmony)
I owe myself in d ó su mí (ó su mí)
Mouth no fit talk wetin my eye don see
Ọmọ eye don see
When we start na togolo
Back then dem dey jogodo
Danfo driver polongo
So I give dem the koko, why me?
Ask about me nogodo
Na me dey give dem jogolo
I go dey spend am modolo
I no go ever slogodo
Ma na chi reason nwoke na n do
Too hot to handle, move on my pimple
Make I drink my hennessy, don wick o
I go face my enemy anywhere dem gather
They no fit stop my matter
Way higher on top my ladder
Make all my days dey longer
Yours truly
Now everytime when I show up it's harmony
I owe myself in d ó su mí
Mouth no fit talk wetin my eye don see
Ọmọ eye don see
When we start na togolo
Back then dem dey jogodo
Danfo driver polongo
So I give dem the koko, why me?
Dey try me, why me?
- AZLyrics
- D
- D'Banj Lyrics
album:
"The Entertainer: D'Sequel" (2024)
You May Also Like
Lasmid - "Father" Father I want to blow
Everyday I dey street wey I want to blow (oh, I want to blow)
Mehia sika awurade mame doe
Ooh mame bio oh oh oh
Efiri sɛ mayɛ hyeaa hyeaa hyeaa ma meehye
Awurade I want to blow...
Boy Spyce - "Nobody" Ooh, ooh, ooh, ooh (Presto made it)
I don't think I'll ever fall for
Nobody
Nobody
But you
Been in love with you for years
But I act like we just friends
I don tire for pretense
Oh, oh
Had to get...
Asake - "Mentally" Mentally mentally
I dey strategize mentally
No slaking no slaking
Ka ṣa ma lọ no shaking
Ọmọ them no fit imagine
Where I go dey tọmọrrow I dey move like magic
I fit dey for Cicinatti
Pass their go...
BNXN - "PRAY" You say I be bloody fellow
As my skin come yellow
You say I no sabi hustle
I no sabi hustle
You were sleeping well o
I was out here writing songs
And I was working double
I was working double
As...
CyHi The Prynce - "No Dope On Sundays" "The call has gone out, responses have come, and we bless God for our brother who's given God his life
Is there anything you'd like to say (Lord saved an angel, watch over my own...)
I came not to...