"Only Fan" lyrics
DJ Neptune & Lojay Lyrics
"Only Fan"
(feat. Zlatan)
Jaja jaja, Jaja jaja, Jaja jaja
Jaja jaja, Jaja jaja
Na wetin wetin o lololo enter me oo
Now I'm feeling jealous of your Ropa pomele, ilelelelele
Only your Ropa pomelele
Now she sending videos to pass affection eh, ilelelele
Nno to pass affection eh
I need deliverance from my ways, Oh my son's away
And if you no wan pray for me oo, keep your energy away
Girl I fit love you tonight, ile make I shoot on sight
And u can put tha blame on me because e liquor dey my eyes
Yoyoyo
Show me that your body too bad-oyo
And I'm your only only only only fan
Baby this your body too bad-olo
And I'm your only only only only fan
Tell me if you ready to tangle
And I'm your only only only only fan
Baby this your body too bad-olo
And I'm your only only only only fan
Beauti-beautiful girl I've been singing it to you
Because I've been looking at your bumbum oo
Your booty all day all day
I said I've been sipping-ipping
I no wan feel a little loose
I'll give you that ropa ropa docky docky style all day all day
Ehn say, body, like Coca-Cola bottle
If I no do am know say na big fumble
Body wey I see wey I loyal wey I humble
Reverend father see this body, e say e wan do
Body wey like botega and Gucci
Wey like LV and Prada, body wey no come count bridge for Lagos, girl way shanowole for inside club
Darkness ki ko NEPA, Omo mi wole up NEPA, gbese na off temper, my designer who wan deck am?
Darkness ki ko NEPA, Omo mi wole up NEPA, gbese jor off temper, ahhn who wan deck am?
Show me that your body too bad-oyo
And I'm your only only only only fan
Baby this your body too bad-olo
And I'm your only only only only fan
Tell me if you ready to tangle
And I'm your only only only only fan
Baby this your body too bad-olo
And I'm your only only only only fan
Oyo weri, Oyo weri
Oyo weri, Oyo weri
Oyo weri, Oyo weri
Oyo weri, Oyo weri
Only me go press am, enemy don't matter
Only me go press am, enemy don't matter
Writer(s): Temidayo Rapheal Omoniyi, Temitayo Olasunkanmi Kareem, Patrick Imohiosen, Lekan Osifeso
- AZLyrics
- D
- DJ Neptune Lyrics
album:
"Greatness 2.0" (2021)
You May Also Like
DJ Spinall & Kranium - "Everytime" Hmm hmm
DJ Spinall
Kranium
Hey, hey, yeah
Oh, oh, yeah, yeah
Top Boy
Every time you call me
Me know you are horny
Me know say you want give me the punani (I say)
Every time you call me, baby
I...
King Promise & Wizkid - "Tokyo" Oh nay
Oh na na na
Oh na na na yeh
KillaBeat
It’s King, King Promise yeh yeh yeh Girl say I take you to Tokyo
Girl I go take you to China
Girl I go take you see London
I go tell them say you and me...
Timaya - "To U" YoungD
Leggo
(Wine am go down low
Whine for daddy
Take it slow
Whine for pappy
Whine am go down low
Whine for pappy (whine for pappy)
Take it slow
Whine for daddy)
Step inna the place everybody we...
Tekno - "Yur Luv" I no go play with yur luv oh
I no go do you like that oh
My baby I know how e start
Forever I go dey by your side o
Amaka garu oh
Oya chop my money o
I no go do you jukpa o
You dey turn my radio o
I...
Mayorkun - "Bobo" Na money be be fine bobo
Bobo, Mayorkun baby oh
OBO, oh my God oh
Bobo, bobo, bobo Baby girl you're my desire
I no go leave you run away eh eh eh e
But, suit yourself like Jidenna
You give me love...