"Gaza" lyrics

DJ Neptune & Patoranking Lyrics

"Gaza"

Yaa
Greatness
Wi...Wi...Wi...Willis giddem
Giddem
DJ Neptune
Hit me

Every time I come around
Girl dem a show me love
Anytime I boogie down
The girl dem wan set it off
Who get money na him be the man
Who dey make the people discuss
Onyeoma jagaban
Yes! make you report

Follow me to Gaza
Gaza, Gaza, Gaza
Follow me to Gaza
Gaza, Gaza, Gaza
Oya wey the Ganja?
Ganja, ganja, ganja
Push up on the lighter
Lighter, lighter, lighter

Udeme na my best friend pankololo
I just wan siddon dey shack kololo
No time to dey waste time jastololo
Gbedu wey dey burst brain Neptune jogodo
Madness dey for the dance floor
Sweet girl wey dey whine say she want more
COVID no dey fear native doctor
Somebody go tell Kate Henshaw e choke
My mandi e restrict my airflow I panji
You give me 20 na still shandi
Nkechi dey whine am till 2:30
Fire, take am go higher
Plenty chikala want my bulala
Send me your aza, block me for plaza
If you want am follow me go Gaza

Follow me to Gaza
Gaza, Gaza, Gaza
Follow me to Gaza
Gaza, Gaza, Gaza
Oya wey the Ganja?
Ganja, ganja, ganja
Push up on the lighter
Lighter, lighter, lighter

Every time I come around
Girl dem a show me love
Anytime I boogie down
The girl dem wan set it off
Who get money na hin be the man
Wey dey make the people discuss
Onyeoma jagaban
Yes! make you report

Follow me to Gaza
Gaza, Gaza, Gaza
Follow me to Gaza
Gaza, Gaza, Gaza
Oya wey the Ganja?
Ganja, ganja, ganja
Push up on the lighter
Lighter, lighter, lighter

DJ Neptune
World best
Milla Mix
Wi...Wi...Wi...Willis giddem
Greatness republic
You already know
Neptune Record
Sound of Neptune


Writer(s): Patrick Nnaemeka Okorie, Imohiosen Patrick, Shekwoyemi Daniel Williams
You May Also Like
YCEE & Bella - "Tropicana Fruit Juice" Feeling alright Waiting on you, come on out tonight I'm just tryna have a good time We could go dancing 'round the fire Made love in a Lamborghini Parked by a mango tree My blood is Hennessy...
Teni - "Party Next Door" Dr. Dolor Entertainment Uh uh Oh uh oh Yeah yeah Yea yea Teni Makanaki Yeah Sometimes I just wanna sip on red wine Red wine and chill Hold you tight and feel, feel Real life, real life Me just...
Burna Boy - "Pull Up" (Yeah) 24/7 Girl you dey for my brain (My brain) And I know you want me to go down on my knee Heard you can't eat, I heard you no fit sleep (no sleep-o) And I want you to know that girl it's not that...
DaVido - "If" My money my body na your own (Is that we all, baddest) If I tell you say I love you o My money my body na your own o baby Thirty billion for the account o Versace and Gucci for your body o baby No...
DJ Spinall - "What Do You See?" (TheCAP Music) (It's Killertunes) What do you see When you look at me? When you look at me When you look at me, yeah What do you see When you look at me? When you look at me When you look at me,...