"AUNT MARY" lyrics

SPINALL, Shine TTW & DarkoVibes Lyrics

"AUNT MARY"

Aunty Mary wey I l see for teli
She say her body be na ogboni feli
Moti moti but I see you clearly
She just dey ball like balo teli

Angele angele achala ugo my baby
Ele oh
Calling my phone I pick up on a daily
Ewo oh

Wetin you dey find you collect my baby
Lady oh
Find you come house I carry machette o

Rise and fall on top your body
Riding all night we fit maki baby oh
Nothing consign our neighbor lady oh
After night dey go meet mama ibeji

Shi kw3 Ek3 hã mi daaa
Ek33 esumormi kpa kpa
Bian33 mintwal3 ewoo nor
Cos of ma Kia Sonata

Hey hey

For your bunda
Your bunda give me life
M3Ni sane norr ni ey
M3Ni norr ni ey

I nor go kiss and tell
I go do you well
What's make I talk you to make you my girl
Mi sumor Bo tsor

Aunty Mary wey I l see for teli
She say her body be na ogboni feli
Moti moti but I see you clearly
She just dey ball like balo teli

Angele angele achala ugo my baby
Ele oh
Calling my phone I pick up on a daily
Ewo oh

Wetin you dey find you collect my baby
Lady oh
Find you come house I carry machette o


Writer(s): Chukwuma Chinaza Ferdinand, Hylander, Paul Nii Amu Andrew Darko, Sodamola Oluseye Desmond
You May Also Like
L.A.X - "Faster" Ma jo, ma jo, wani kin ma jo jo, ma jo Ma jo, ma jo, wani kin ma jo jo, ma jo Folake jo jo jo, ma jo Anita jo jo jo, ma jo Moni ma jo jo jo, majo Ole le le lo, ono no no no I make it move faster I...
KDDO - "eWallet" Picky, picky mabelani Girl, have you been to China 'Cause the way you wining is making me speak in chung Oya oh I don dey mayan Mayan for your love, girl, I cannot get enough I can't believe you're...
LADIPOE & Simi - "Know You" I really wanna tell you how my day went (How my day went) Really want to spend the weekend (Babe) I for show you this thing I'm feeling (Oh yeah) But I don't really know you that well I really wanna...
Skiibii - "Sensima" Gbefun eh o collect Owole owo net Kpakam body too correct Oh no no no Erima no forget Moniko gbefun O collect Owole owo net Kpakam body too correct She say she love me Eyan loveth Sensima why you dey...
Lojay & Sarz - "Monalisa" Baby follow my commanding like zombie Go down on me o with your coca body Follow my commanding like zombie Go down on me o with your coca body 'Cause this your miliki for front na for me Hol am for...