"EARLY" lyrics

SPINALL & Victony Lyrics

"EARLY"

That girl is a bad girl, that girl is a naughty one (Ob-)
That girl is a bad girl, that girl is a naughty one
Sabi dance, she whine well, that whine is a dutty one
Sabi dance, she whine well, that whine is a dutty one (Top boy)

Early morning
Early morning
For the early morning (Stub')
Early morning (Wah dem a seh?)

Early morn', early morn' (Early morn')
I just dey give am for early morn' (Early morn')
Early morn', early morn' (Early morn')
Her bobo dey call am for early morn' (Early morn')
Girlie no, girlie no know say my ting e go reach her belly button (Ayy)
Easy to shout, I go ta-na-na, Selena
Early morn', early morn' (Early morn')
Ten over ten be the body o
4 A.M., e dey shout, e dey sound alarm
E go wake everybody o (Body o)
Girlie o, girlie o, you display pass tele' o
Girlie, no do ceremony o
She say make we hurry

For the early morning
Early morning
For the early morning
Early morning

She say, ("Ori bi egbami o"?)
Her bum-bum dey shout "Oyoyo" when she see me
She need my energy o (Yeah, yeah)
She no dey too come back anytime she free me
Anytime she (Mm-hmm), baby girl, it's risky
Elephant, shey na bum-bum be like this
She say na me sabi pass, her eyes e don roll go back o
Omo, wetin dey 'sup? She dey shout, "¡Felix, Navidad!"

Early morning
Early morning
For the early morning
Early morning

That girl is a bad girl, that girl is a naughty one (Ob-)
That girl is a bad girl, that girl is a naughty one
Sabi dance, she whine well, that whine is a dutty one
Sabi dance, she whine well, that whine is a dutty one (Top boy)

(Obah)


Writer(s): Anthony Ebuka Victor, Marcel Akunwanta, Sodamola Oluseye Desmond
You May Also Like
Fireboy DML - "Vibration" Le (Wicked!) Le Leh leh leh Le le Leh leh leh Leh leh leh Egbami O pari oh See wetin she carry oh No more ini manimo Make our body kan ra wan oh Give it to me sharply oh Roce pon me oh Baila, mami...
LADIPOE & Simi - "Know You" I really wanna tell you how my day went (How my day went) Really want to spend the weekend (Babe) I for show you this thing I'm feeling (Oh yeah) But I don't really know you that well I really wanna...
Cheque & Crayon - "Sunflawa" (Crayway) Girlie say amongst your friends I like you ahn You carry two apples come make I bite you ahn Omoge you too too fine it's illegal I know fit form for you girl me I like you ahn Sawa sawa...
Babyboy AV - "Rage" Lai! Ladies and gentlemen! Oh girl you raging fire You be my heart desire You be the kpo I be the lighter Make I spark up your life like fire Sexy coachella Sing like you're in a choir Na you go...
Mavins, Bayanni & Don Jazzy - "Jara" Uhh, yeah Vibez No, no Demma be hating See them be gossiping at my back so long Father save me Take me Demma see the small boy doing all the big things Now they wanna pull me down, yeah But I'm...