"LOJU" lyrics
SPINALL Lyrics
"LOJU"
(feat. Wizkid)
Obah
What dem a say?
Top boy
All day she don dey call now
As the party don dey buzz we no go tire o
And you know the feeling don dey high now
Like 'til the party stop, I no go go
T'a de l'owo l'apo
Na we the girls wan follow go
Many girls change their area code
'Til you follow me, I no go
Follow bounce if you get stamina
Killing any beats, make dem no go try na
E no get anything I no go fit buy now
You don give little taste make we dey go
Make you no dey shy now
Tell anything, girl I fit to make you mine oh
Na me dey make all of the girls come inside now
You dey wait for your loving from big bad man
Oh baby me and you loju (loju, loju)
Ka sha ma jade ka ma juru
Shey bi ewo lo se ju
See as you badder, you dey good
Shey bi ife re loju
Baby go dance and shuperu
Oh baby me and you loju (loju, loju, loju)
Ka sha ma jade ka ma juru
Shey bi ewo lo se ju
See as you badder, you dey good
Shey bi ife re lo ju
Baby go dance and shuperu
Sho mo, (yeh yeh)
I fit wait all night (yeh yeh)
I got things all night wey go make you feel alright
(DJ Spinall!)
Ko wa
Ka ma lo Ile na
(Here we go!)
Philomina don dey dance I taya
Nothing, I want you
Only you
Na only you I wan dey run back to
And I know when I'm on my feelings, I go call you
Baby na only you
Take out time we go work all night
And I go dey when you ready you fit bank on it
Let the neighbours know my name
Baby girl, I go dey your side o
Diamond dancing on me
Baby rest upon me, I fit pay the price
Baby you make me come back on daily
Omo I dey attach
Every night we alive, dey outside
Make bad man dey show you life
Oh baby me and you loju (loju, loju)
Ka sha ma jade ka ma juru
Shey bi ewo lo se ju
See as you badder, you dey good
Shey bi ife re loju
Baby go dance and shuperu
Oh baby me and you loju (loju, loju, loju)
Ka sha ma jade ka ma juru
Shey bi ewo lo se ju
See as you badder, you dey good
Shey bi ife re lo ju
Baby go dance and shuperu
Writer(s): Ayodeji Balogun, Oluseye Idris Desmond Sodamola
- AZLyrics
- D
- DJ Spinall Lyrics
album:
"ÈKÓ GROOVE" (2025)
You May Also Like
Runtown x Fekky - "Unleash" They try put the hex on me
They bring out the best of me
Now I'm gonna flex on you
Champagne popping, and the diamonds bright
Whine baby girl, just whine
See this hot ting kill everyting in sight...
Fave - "S.M.K" (Tell me how you really feel)
You see me now
I want something
Cuz the vision is clear
You see me now
I'm fighting sleep
Cuz you're not right here
Tell me are you waiting
For writings on the wall...
Tiwa Savage - "Koroba" I no come this life to suffer
If I follow politician
You go hear am for paper
Them go call am prostitution
Who no like enjoyment?
If money dey for pocket
Shebi na national budget o?
We go blow am...
O.T. Genasis & D-Black - "Ajei" Ajei aaah
Awo
Aaah
Ajei aaah
Dandan wo ho
Aaah
Ajei aaah
Awo
Come dance some
Aaah
Ajei aaah
Awo
Wi Wi Willis beats
Hands up for the club banger
This one dier na sure banker
Now we de come tear...
Amaarae - "Reckless & Sweet" See my blessings
Feel my essence
Look how I just stepped in
Please don't try my patience
Glory to lord of mercies
Gone off the high I'm surfing
Touching cloud9, I'm searching
Don't touch me I get...