"Dis Love" lyrics
SPINALL Lyrics
"Dis Love"
(feat. Wizkid & Tiwa Savage)
Top boy
Yah
Tell me baby girl how you dey o?
Baby tell me make I know how you dey o?
Baby tell me how much I go pay o
And we go fly go anywhere for holiday o
This love na walangolo
This love na wantinti
Make we play like we dey movie o
That kind play wey you go dey play mummy oo
Mummy o mummy o Mummy ooo
Girl na me go dey play Daddy oo
Girl if you be baby I be nanny o
See as you fine like Agbani o
Sho ma wa
Sho ma kpalangolo
Wa
Sho ma wa
Duro le
Baby make I dey where you dey
Come make I show you special loving
Sho ma wa
Sho ma kpalangolo
Wa
Sho ma wa
Duro le
Baby make I dey where you dey
Come make I show you special loving
Anywhere you dey
I go dey o
Long as I dey with my baby o
Wetin them no know them go hate o
Kiss me baby make them vex o
Carry the matter for their head o
Kiss me baby make I rest o
Nobody do me like you do
Kiss me baby make them vex o
This love na walangolo
This love na wantinti
This love na walangolo
This love na wantinti
Baby girl I love you
Sit down pon it
Baby girl come whine up pon it o
I know you love this beat, sweet melanin
Oh you could be my sweet Seniorita
American girl come whine up for me
My Jamaican girls come whine up for me
Ojota girls come whine am for me
My Caribbean girls come burst up for me
Sho ma wa
Sho ma kpalangolo
Wa
Sho ma wa
Duro le
Baby make I dey where you dey
Come make I show you special loving
London boy come give it to me
All my Lagos boys them spend it on me
Jamaican boys them jam it for me
My American boys them swag it for me
Yea
Sho ma wa
Sho ma kpalangolo
Wa
Sho ma wa
Duro le
Baby make I dey where you dey
Come make I show you special loving
This love na walangolo
This love na wantinti
This love na walangolo
This love na wantinti
DJ Spinall
Give it to me
Give it to me
Give it to me
Spinall
Wahgwan
Spellz
- AZLyrics
- D
- DJ Spinall Lyrics
You May Also Like
Skiibii - "Omaema" Heba
Skiibii Mayana
It's Blaise on the beat baby
Erima your body fresh like salad (Salad o yea yea)
Send your aza make I show you my kind love
If you leave me, how I wan take survive?
Omo ma lo sun,...
Kranium - "Money In The Bank" She got money in the bank
Lot more fuel left in her tank
So she ain't takin' no chances
Niggas ain't shit
She got money in the bank
Lot more fuel left in her tank
So she ain't takin' no chances...
Midas The Jagaban - "Come We Bill Ehh" Midas touch
I got the rightest touch
Midas touch
Come we bill ehh (Come we bill ehh)
Come we bill ehh (Come we bill ehh)
Come we bill ehh (Come we bill ehh)
She want to bill ehh (She want to bill...
Popcaan - "ALL I NEED" Yow, Unruly
Real sentimental and your body is righteous
Tight as I want it
Tight as my lips when I lock them in silence
And your cellphone is ringin' and you're worried 'bout somethin'
And you're...
Ayo Jay - "Let Him Go" Girl you're a diamond
Girl you're a star
So any other man that hurt you
You don't want to fight
You put the time in (time)
You played your part
So any man that lost you didn't know
So nobody fine...