"Anything Goes" lyrics

Falz & ODUMODUBLVCK Lyrics

"Anything Goes"

Dem don Dey kill us
Dem think dem don defeat us all
Dem want to cheat us all
We no be idiot o

We no go give up
We don dey sit up o
Men don dey figure
Dem no go fit defeat us o

Dem don Dey kill us
Dem think dem don defeat us o
Dem want to cheat us all
We no be idiot o

We no go give up
We don dey sit up o
Men don dey figure
Dem no go fit defeat us o

Coz dem are worried o
Something so scary dey come
Lekwa lorry load
E don dey close
Begin dey run
You go surely ghost
If money ghost under your watch
And no second chance
You no see say here no be church
Ya
Anything goes in Lagos
No go dey dull
Anything goes in Lagos
You know the law
Anything goes in Lagos
Wetin dey sup

I tell em welcome to Lagos
In a different generation, yeah
Revolution dey show for television, ah
No commander go fit to dead the mission, ya

No machine gun omo no ammunition, uhn
You shoot us, we return

Dem don Dey kill us
Dem think dem don defeat us all
Dem want to cheat us all
We no be idiot o

We no go give up
We don dey sit up o
Men don dey figure
Dem no go fit defeat us o

How many principalities will I truncate
Before dem go free me okay okay
Go and go face to face with my mummy
Na Daddy G.O. prodigy so te so te
Prayer warrior Redemption Camp dey occur within my parlour

Play date na fellowship
Na who Dey move the biscuit na Cabin sometime it was Okin

Odumodu abi I no dey gree
My turn to feast now who dey breathe
No come in peace El Zackazacky
Fuck up your target while I'm in my Ed Hardy
Na who want kill us for Lagos
Na woman put you for this pot
Falana listen he no Judge
But he pikin cut from different cloth
The court want wicked us
Na twitter all of them assemble all na silly talk
Cancel who? The one who blew the door
Na Modu run am, na him create Armageddon

Dem don Dey kill us
Dem think dem don defeat us o
Dem want to cheat us all
We no be idiot o

We no go give up
We don dey sit up o
Men don dey figure
Dem no go fit defeat us o

Anything goes in Lagos
No go dey dull

Anything goes in Lagos
Wetin dey sup


You May Also Like
LADIPOE - "Hallelujah" I know you know, I know you know I mean some of you have been with me since koyewon Yeah, yeah You know me, it's Ladipoe Nothing now wey go kill my vibe All I need is that peace of mind All my guys...
Brymo - "Fe Mi" Oni ki n dami si body Oni ki n jo ko O te mi s'aiye oh O fun mi loka je Oni ki n je yen tan Oni ki n je kan si Oni ki n se yen tan Oni ki n se kan si Baby baby Na so you dey do me That thing you do...
Young Jonn - "Sokoto" Jiggy I wanna take a good look at you Wanna love you times two Oh, everything likkle thing you Make me wanna dey your body like tattoo Oh, you dey mack me like konto Girl, I know you love this...
Boy Spyce - "I Don't Care" Mad thing You know say I dey fall for you baby I know say you dey fall for me too My handset e dey ring for you My heart sef e dey beat for you I don sew Ankara for two And if them call you...
Cheque - "Satisfied" I will never stop till I'm satisfied, and mana never satisfied Push me to the limit then you see my fire And man dem den wan see my fire When I get the money then I gat your time Abena then I got...