"Round Of Applause" lyrics

"Round Of Applause"

Yeah
Ah

Fun mi ni round of applause yen
Seen this before when
Swag and couture, mahn
Sign of the cross, ehn
Tuzi play the beat, load that in Logic
Emi ma ma floss till I land in my coffin
Igbawo lo ma sup, mahn?
Bawo lo se ma drop e?
Ile lo n pe mi now
Mi o de le curve e
You want come dey tap from my sauce, you dey shady
It's okay to try to copy but results may vary
Temperature may rise and thoughts may be hazy
Staring in her eyes, I'm engrossed in this lady
And she told me
For this life, something must kill a man
If your own na enjoyment, e no bad

Did I tell you that I love your nappy hair, yea?
Your full lips and your perky breasts
Tonight, when we dancing in the sac
I beg you please, please, shey you no go let me rest?
Still, I dey wonder
If police go let me rest
I dey stunt hard
Dem dey see the evidence
Don't shout, you go need intelligence
Me, I be citizen and I must see the president
Na me put am there
No be me vote am? Yes!
Plus
I'm not really happy with this whole affair
Wey we dey talk Anglais
Dey worship Français

Why can't I just see genius in myself?
Why don't I just stop looking out for help?
Got no doubts I could do it all myself
Introduce you to my people, this is usually what you get
Extraordinary super fucking fantabulous
Not a one-man army, you no go fit come tackle us
E dey do my body like you always want target us
Come dey look me stubborn
Come dey look me cantankerous, ye!

Gbe mi lọ s'okun, mo fẹ ki Yemoja
Ṣe ti f'ọrọ wa le ni? We dey for ghetto now
We'll take the blocks, build it up, we dey for Legoland
We wait for zero chance
We do the Mellow dance

Soft life
Soft nyash
More shine
More pies
No surprise say more guys dey come back
Fun times
Chop life
Rub thighs
I want die
We lock eye
She just smile
We don start

Soft life
Soft nyash
More shine
More pies
No surprise say more guys dey come back
Fun times
Chop life
Rub thighs
I want die
We lock eye
She just smile
We don start


Writer(s): Folarinde Falana
You May Also Like
Asake - "Trabaye" Mofe trabaye Ye Mofe trabaye (tune in to the king of sounds and blues) Gbemi gbemi trabaye eh eh Ah Mo fe traba, mo fe traba (Ololade mi Asake) Mofe trabaye Ye Mofe trabaye Gbemi gbemi trabaye eh...
Lil Kesh - "Ibile" (Pheelz, Mr. Producer) Skibo! - Robo skibo, robo skibo, Yeeba! "It's Young John, the Wicked Producer" Osheeeey! Baddest Ki lo de? Na only you waka come? (Ki lo de?) Won ti ko si Suit, but you wear...
Crayon - "Gock Am" Wawawa eh eh Crayon o Blowtime ya ya eh Say phone ring o ring o Who Dey call na Nneka With her sister they wanna say hi Say tell me what re you doing tonight o Say she go like to link up Smoke...
Ice Prince - "Aboki" That spend a lot of cash oh That spend a lot of cash oh It’s my guy, that spend a lot of cash oh It’s my guy, that spend a lot of cash oh Aiyarin ayanyan aiyarin... Aboki sai aboki sai aboki sai...
Victony - "Jó Riddim" This boys don high This girls want to faji Shakara one side (Go one side) Show them pe ojasi Oh baby no shy Fun won normal level One last (opor) So we go give them trouble I don't really need to...