"Old Soja" lyrics

Falz & Majeeed Lyrics

"Old Soja"

Old Soja neva die (manana)
Omo make I give you reason why (manana)
I get coconut head long time (manana)
Since 1990 Abacha time
Tell Salewa (Omo)
So fun pe mo gbe ere mi de (Omo)
Ori Ade o kin sere (Omo)
Omo na big man move we dey make (Omo)

No retreat no surrender
O di Dan Dan
Hands in the air now
O di Dan Dan
You for let my people go
O di Dan Dan
Before alarm go blow

Wahala

Roborobo
Oh oh oh
O di Dan Dan
Orororo
Oh oh oh
O di Dan Dan
Korondo
Oh oh oh
O di Dan Dan

Ki Lon to oh
O di dandan

Old Soja neva die
If you check am you for vet am
You go realize
Omokomo, Omo olowo you dey visualize
Iyawo e she go get am I dey sympathize
Woman I 'll give you the bulalala

Give dem them warning say we dey come (fada)
We got you surrounded now ain't no way to run (yepa)
And we no dey fear uniform man wey carry gun
Kon woran kon de pada lo jise fun daddy won

Man ah pull up in a Classico Toyota Celica
Americana meji Legbe mi Sherniqua Sherniqua
Awon Temi se pada de lati Genena Geneva
Oo de ni fe ba wa ja, awa o tie kin s'awada

Old Soja dey for rain sunshine and harmattan
Old Soja ready lay down him life for fatherland
Old Soja wey don die many times o pada wa
Shey yen lo fe s'eru ba
Ko wa necessary sir

No retreat no surrender
O di Dan Dan
Hands in the air now
O di Dan Dan
You for let my people go
O di Dan Dan
Before alarm go blow

Wahala

Roborobo (ati soji)
Oh oh oh
O di Dan Dan
Orororo
Oh oh oh
O di Dan Dan
Korondo
Oh oh oh
O di Dan Dan

Ki Lon to oh
O di dandan

New era
New era
New era


You May Also Like
Mavins, Rema & LADIPOE - "Alle" Oshey Omoge na you wey dey give me joy when I see your face I dey feel say the reason wey I see you no be luck Okay Dance to the rythm baby girl give me dance rotate This thing wey you carry for your...
Boy Spyce - "TALK" A thousand people falling by my side But na only one God wey dey fight my fight Ain't no bad man fit to stop this fire in me And me I no like look another man thing If na two 5 Naira wey dey for my...
Phyno - "Connect" Icho my money Wete colat wete colat The boy napi enweta alert nwete alert You're not even messing with My connect, with my connect Years ago, I'll never forget Never forget Dem say I no go go far Ha...
2Baba - "Amaka" SperoacH beat I like woman, I dey straight forward I like truth and I dey rock rumours eh I don't know wetin you want to do But make you let me know if you go show up eh Because I don buy diesel I...
Jaywillz - "Baby" Xtofa the beat chef They call me RollBoy Ololololo Call me Jaywillz I dedicate everything this time So baby come close this is love dis time I'm making all your wishes my pride Don't even care if...