"Chop The Life" lyrics

"Chop The Life"

Hmnnn
Yekpa!
Aha
Okay now

We are about to enter into a spiritual dimension
If you are ready let me hear you say
Yeah yeah
(Okay I want you to clap like this)

You do me wrong I tell you God bless
My mama say make I put love first
Pastor say make I avoid sex
Say devil dey use am fall men
Who don kpai no fit come back tell us say
Omo na all these thing wey I see when I shut eye
E be one shot, e be one life
Don't know what's wrong, don't know what's right
Once e don burst, once dem off light
You go know, you no fit get back the lost time

I go dey chop the life
It's on tonight
Pour some wine
What's the plan
Sun go shine
Boys go vibe
Time go fly
Some things sure for life

I go dey chop the life (Chop the life)
Pour some wine (Chop the life)
Boys go vibe
Time go fly
Some things sure for life

I go dey chop the life (Chop the life)
Pour some wine (Chop the life)
Boys go vibe
Time go fly
Some things sure for life

I go dey chop the life (Chop the life)
(Chop the life)

Oya! Pelu Laide, pelu Tola
Pelu, Pelu Salewa, pelu Bola
Pelu, Pelu mini skirt ninu summer
I dey come, na mechanical, I go work am
Ah, Dem go dey work
Dem go dey rush
Why you dey talk like say you geti choice
No be because you read primary four
Wey you go see to chop
You better work, e rough o
Oo which kind life wey we come bayi
Big plans, big strife
Live life just to give life
When e ripe and e reach time
You go sleep tight

I go dey chop the life
It's on tonight
Pour some wine
What's the plan
Sun go shine
Boys go vibe
Time go fly
Some things sure for life

I go dey chop the life
It's on tonight
Pour some wine (Chop the life)
Boys go vibe (Chop the life)
Time go fly
Some things sure for life

I go dey chop the life (Chop the life)
(Chop the life)
I go dey chop the life
(Chop the life)
(Chop the life)
(Chop the life)
(Chop the life)


You May Also Like
Boy Spyce - "Nobody" Ooh, ooh, ooh, ooh (Presto made it) I don't think I'll ever fall for Nobody Nobody But you Been in love with you for years But I act like we just friends I don tire for pretense Oh, oh Had to get...
Ruger - "Useless" Kukuruku Isolate like an island Order me like a tyrant, oh (Spiritual) Shut me up make me silent, oh Roll your waist make you buy land, oh (Spiritual) She need no permission Anytime she see the...
Sarz & WurlD - "PRISONA" I'm a prisona in your world A slave to passion, you are my fall I get high I get high I get high for your love Ori mi Gbami o! Ma fi mi si le o! Omoge' jorr o! Ma kpa mi sar yeh o! Ori mi Gbami o!...
D'Banj - "Igwe" D'banj o d'banj abiala Ebube dike Igwe de koko ooo First time I go jamiaca the people dey call me skibanj First time I go ghana people dey call me mensah First time I go southafrica the people dey...
KDDO - "eWallet" Picky, picky mabelani Girl, have you been to China 'Cause the way you wining is making me speak in chung Oya oh I don dey mayan Mayan for your love, girl, I cannot get enough I can't believe you're...