"Ndi Ike" lyrics
Falz, Flavor & ODUMODUBLVCK Lyrics
"Ndi Ike"
Ayeee ife emebe go (oyolima)
The biggest fish e don show (Okunrin meta, who want dey check am?)
Everywhere e don choke (jagunlabi elemi mesan)
Obodo edelu obodo edelu jim jim (odelu)
Ayeee ife emebe go
Ndi ike ndi ike nwe obodo
Ndi ike ndi ike ji obodo o oh
Obodo edelu obodo edelu jim jim
Ayeee anyi aputa go
Nwata ana ayo eze
Otukwulu ani na afocha eze
Ifum na Igbo kpom dede
Nkwobi with excess pepper
Come see my palace and go tell your father
Say man no be servant again
You wey you japa with all of my karat
You think say you no go still pay
Nigerian nightmare, Stylebender
See the swagger wey I carry enter
Show fresh but I carry mental
Fuck with my family bad temper!
Large entrance
Check out the fat pendant
Solape call me the bartender
Big spending, won o le hold wa
White Abada, Omo Yoruba
Check e
Ndi ike ndi ike nwe obodo
Ndi ike ndi ike ji obodo o oh
Obodo edelu obodo edelu jim jim
Ayeee anyi aputa go
Ndi ike ndi ike nwe obodo
Ndi ike ndi ike ji obodo o oh
Obodo edelu obodo edelu jim jim
Ayeee anyi aputa go
On COLOS
We run am
Falana, ijele
The popori too much
She open toros
She gimme ikebe
I lock am tokoz
Fly am to Bordeaux
OBODOYINBO
Give am paroles
How many chikalas
I been dey with
Oginika carry my virginity
I go still give am rabbas
Give am belle
Give am assurance
Money (what)
Na surplus (plus)
The swagger (soft)
Bogus (ehn)
Your army (dead)
We porous
Whip out kala
Load am
Pull up
Pull up
Ndi ike ndi ike nwe obodo
Ndi ike ndi ike ji obodo o oh
Obodo edelu obodo edelu jim jim
Ayeee anyi aputa go
Ndi ike ndi ike nwe obodo
Ndi ike ndi ike ji obodo o oh
Obodo edelu obodo edelu jim jim
Ayeee anyi aputa go
- AZLyrics
- F
- Falz Lyrics
EP:
"Before The Feast" (2024)
You May Also Like
Boy Spyce - "Folake" Cinemato
Snap mi fine cinemato
Illuminate
Nile, Niger, Senegal, Congo
Scatter my dada, Medulla bololo
I go suck your ponmo
Make you do nono
Folake don pompous
She don dey drive Brabus, so
She no dey...
P-Square - "Shekini" P-Square eh eh
Yahn ahn
(Alen )
Yahn ahn
Lets go
Otu de oya sare wa gba kekere kerewawo
Atu ti de oya burukutu make e sarabara owey
(Oya shekini ni ni ni ni )
Oya shekina na na na na
Ehn ehn
I...
Kida Kudz - "Issa Vibe" Issa mad thing Issa vibe
Issa mad thing Issa vibe
Issa mad thing Issa vibe
Issa mad thing Issa vibe
It's Friday,
Link up with my jiggas smoking high grade
It's been a long week mi haffi fly away...
2Baba - "Opo" Po po
Body yen, po po
Body yen ko po
Baby tell me this your body yen, po po
Body yen ko
Baby tell me this your body yen, po po
Body yen o po, mi o mo pe o ma fe toyi, po po
Body yen opo
The minute...
Banky W. - "Yes/No" ehn ehn ehn
hmm
yea it’s Banky W
hmm
Lets go
She says she likes it when I stay
She says she don’t want me to go
She says I always make her day
Girl would you be my lover now
She says she really likes...