"Shake Kaka" lyrics

"Shake Kaka"

Oya shake kaka
Do like that
Shake Baka
Move am round
Waste water
Ou la la
We go raise the roof
We go bring am down

Before I talk say me I want dey go (I want dey go now)
Tola sope she go let me know o (let me know sha)
If we connect e go terrible (you say what?)
She say she dey worry for my medical

Oya shake kaka
Do like that
Shake Baka
Move am round
Waste water
Ou la la
We go raise the roof
We go bring am down

Oya shake kaka
Do like that
Shake Baka
Move am round
Waste water
Ou la la
We go raise the roof
We go bring am down

If I dey move close, shey me I no rush sha?
If I shoot shot, shey me I nack cross bar?
Gbedu just start, eye don dey come down
Dem don bring brandy, we dey fourth round

Mo mo face e, o dap' ati pade ninu church (ninu church)
I no know say sister Mary sef can do such (can do such)
You just hold am for hand like who dey chop turkey
All this round and round dey cause more konji

Make I dress up abi you dey like mufti
Make I go down first, I want try something
All your mind doti, o wa quite naughty
You go arc body, o ma wa yo di

Oya shake kaka
Do like that
Shake Baka
Move am round
Waste water
Ou la la
We go raise the roof
We go bring am down

Oya shake kaka
Do like that
Shake Baka
Move am round
Waste water
Ou la la
We go raise the roof
We go bring am down


You May Also Like
Gyakie - "Sor Mi Mu" FLIP THE MUSIC Eyyyy na na na na Ow ya ya ya Yɛdɔ na akyekyere me Odo yewu fa me I never think say me den you go dey I swear walayi Odo nsuo aka ma no ama ma'fali Ei me this? I am falling Sor mi mu...
Sarz & WurlD - "TROBUL" I don't know why I chose you I don't know why I want you Can't be the only eyes on you Your love brings me plenty trobul! Trobul trobul Say you tease and you leave but never love em All the boys and...
Crayon - "Aye O" (You must to reach there oh) Crayon o wawawa yeh You don wake for morning No money for pocket You dey stay one room I pass my neighbor you no get o Heat wan finish you Yesterday night oh All your...
Tekno - "Jogodo" Oh my God o When she come for the area Say all the man dem jowajo All the boys don kologo Say let dem get dance kologo You feeling me baby walangolo Am the king of the conto And they loving the way...
Asake - "Baba God" Some people dey, they wan make I sober Me, I no fit sober 'Cause I gat Jehovah gan ni For where I dey, me I dey, I loyal Dem say I local, lavi da loca Saare fun mi ni Koda My face dey show, my shoe...