"Ehen" lyrics
"Ehen"
Heen
Kposa
Na who Dey control the beat
Abobi one time o
Na Goya menor guy nor Dey waste time o
Me I nor Dey loosu guard o
So make you nor loosu guard dio dio
Everybody shout ehen (ehen)
Everybody shout ehen (ehen)
Everybody shout ehen (ehen)
Everybody gat to shout ehen en (ehen)
Na Goya dey sing so (ehen)
Na Goya dey yarn so (ehen)
He nor Dey loosu guard o (ehen)
So make you nor loosu guard dio dio (ehen)
Ah because if you loosu guard o (ehen)
Them-ma put am for your head gbosa (ehen)
Them-ma put am for your leg piky (ehen)
He nor Dey loosu guard o (ehen)
So make you nor looseguard dio dio
Them be wan loosu guard the boy
Them call am bomboy
Them say how them go carry the award givy bomboy
But bomboy nor send them at all
The boy Dey work hard o
Bomboy Dey Killy Killy shows
He nor Dey turn back
Bomboy nor loosu guard
Bomboy done turn boss
Haters wey be dey back bite bomboy wan follow bomboy
Them say Oga bomboy
Oga pity your boys o hey
Everybody shout ehen (ehen)
Everybody shout ehen (ehen)
Everybody shout ehen (ehen)
Everybody gat to shout ehen en (ehen)
Na Goya dey sing so (ehen)
Na Goya dey yarn so (ehen)
He nor Dey loosu guard o (ehen)
So make you nor loosu guard dio dio (ehen)
Ah because if you loosu guard o (ehen)
Them-ma put am for your head gbosa (ehen)
Them-ma put am for your leg piky (ehen)
He nor Dey loosu guard o (ehen)
So make you nor looseguard dio dio
Goya menor e dey (e dey)
Gyration dey (e dey)
Mr ogogoro
Shey palm wine e dey? (e dey)
The ovation dey (e dey)
When I Dey your stage
We kukuma stand strong
And we nor Dey shake (shake)
If you dey your Dey (dey)
I go Dey my Dey (dey)
Me I nor Dey loosu guard o
So make you nor loosu guard dio dio
Everybody shout ehen (ehen)
Everybody shout ehen (ehen)
Everybody shout ehen (ehen)
Everybody gat to shout ehen en (ehen)
Na Goya dey sing so (ehen)
Na Goya dey yarn so (ehen)
He nor Dey loosu guard o (ehen)
So make you nor loosu guard dio dio (ehen)
- AZLyrics
- G
- Goya Menor Lyrics
You May Also Like
Burna Boy - "Kilometre" Big tune!
Kilome, kilome, kilome, kilome, kilome, kilome, kilometres
I don come, I don come kilometres
I don waka many kilometres (Ah)
Learn from the teacher, I don tey for the game Shina Peters
I...
Omah Lay - "Lo Lo" I just want lo lo (I just want to love you)
I just want lo lo (I just want to love you)
I just want lo love you (I just want to love you)
I just want lo lo
I just want lo lo
I just want lo lo
I just...
Nathan Dawe - "21 Reasons" 1 is you make me happy
2 is you set me free
From all the things that held me
Back from just being me
Thank you for all the sweetness
Now I can finally breathe
Now I can finally breathe
But baby,...
Wande Coal - "Come My Way" I know
Dem no want make the money to come my way
If dem know
Dem no go let the money to come my way
So I pray
Make dem no hear am wen the money come my way
Cos I know
Wetin I go do wen the money come...
KiDi - "Touch It (Remix)" Shut up and bend over
Sugar daddy
Yeah, yeah
Puff puff pass
My Mary Jane
I'm high on life
Wanna meditate
So allow me, make I enjoy life
Because problem no dey finish, oh, ee
Everyday different...