"Shakor" lyrics
"Shakor"
(feat. Jaywillz)
Heen
Goya Menor
YXXYXXBBYY
Shako (shako o)
You know say I Dey live my life
Mofe laton (Mofe laton o)
Make nobody come tell me what to do
I Dey my lane e o
Riding my own bicycle
Thank God I made it o
I made it
Enemies what you gonna do?
Shako (shako Dey shako dey shako)
You know say I Dey live my life
Mofe laton (Mofe laton o)
Make nobody come tell me what to do
I Dey my lane e o
Riding my own bicycle
Thank God I made it o
Day break everywhere burst
With only one song everywhere porch
E put diamond and gold for my neck
Go and check all my banks
All my pepper dey rest
But the people nor believe
Them be want my I kpai
Them nor believe
How driver become a star
Them nor believe
Even show them receipt
Them nor believe them nor believe
Them nor believe
Shey dem be talk say willi willi done die?
But as I blow many willi willi come rise
They wan interrogate the boy
Dey check up on the boy
To see if the oil go soon run dry
Abobi pull up wetin sup?
Why you Dey gada gada carry shoulder up?
Tire wey God pump, you want me e burst
WHY?
You better cool off or you off (off)
Abeg e try to Dey ginger me o
Take it e easy
Egba mi o
I getty girls wey Dey do dirty o
Them fitty run am on low key o
Abeg e try to Dey ginger me o
Take it e easy
Egba mi o
I getty girls wey Dey do dirty o
Them fitty run am on low key o
123 let's go
- AZLyrics
- G
- Goya Menor Lyrics
You May Also Like
P-Square - "Jaiye (Ihe Geme)" P-SQUARE! ... Ok...Yeah iyahhh!
Na tin dey... Craze!
Jaiye ori mi
Jaiye Jaiye ori mi
Jaiye ori mi (Yeah iyahhh!)
Jaiye Jaiye ori mi
Ihe geme ... Ihe geme eeh
Ihe geme ... Ihe geme eeh
Ima nihe geme...
Sorana & David Guetta - "redruM" Done, done, done, done, done, d-done
Done, done, done, done, done
Emergency room
They said, bruises on the heart
What can I do?
I tried everything so far
I called 911 from a telephone booth
I said,...
Crayon & Yaba Buluku Boyz - "The One (Chop Life)" Oh ah ye
I'm oga
I'm the one who shutdown the bar
Let's make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain
Crayway
Early mọmọ
Early mọmọ
Me I don dey wait for my shọkọ
All of all the...
Skiibii - "Sensima" Gbefun eh o collect
Owole owo net
Kpakam body too correct
Oh no no no
Erima no forget
Moniko gbefun
O collect
Owole owo net
Kpakam body too correct
She say she love me
Eyan loveth
Sensima why you dey...
Benny Benassi - "Satisfaction" Push me
And then just touch me
Till I can get my
Satisfaction, satisfaction, satisfaction, satisfaction, satisfaction
Push me
And then just touch me
Till I can get my
Satisfaction, satisfaction,...