"Blessings" lyrics

"Blessings"

Oh, I think I drink too much

I'm on a blessings on blessings on blessings, wey me I dey find
Na blessings on blessings on blessings, wey me I dey find
So don't worry my brother, my sister you go get your time
'Cause na blessings on blessings on blessings, wey we all dey find

Baba God abeg abeg o
I don't want to carry last o
Na why I dey pray and fast o
Make my matter make e no go cast o
Baba God abeg o
I no want to carry last o
Na why I Dey pray and fast o
Make my matter make e no go cast o (Yeah yeah yeah)

Because na blessings on blessings on blessings, I dey find
Na blessings on blessings on blessings, wey me, I dey find

Jesu joor
Answer me
Make your blessings cover me
I no say you dey see wetin I no see so
Make you just dey protect and dey guide me
Oluwa joor
Answer me
Make your blessings cover me
I know say you dey see wetin I no see
So make you just dey protect and dey guide me

Because na blessings on blessings on blessings, wey me I dey find
Na blessings on blessings on blessings, wey me I dey find
So don't worry my brother, my sister you go get your time
'Cause na blessings on blessings on blessings, wey we all dey find

O yo-yo-yo
O yo-yo-yo-yo-yo
O yo-yo-yo-yo-yo
O yo-yo-yo

O yo-yo-yo
O yo-yo-yo-yo-yo
O yo-yo-yo-yo-yo
O yo-yo-yo

(Joe, Joe, Joeboy 'pon deck)


Writer(s): Kevin Akpewe, Joseph Akinfenwa Donus, Chidera Ezeani
You May Also Like
DARKOO, Davido, Tion Wayne, & SL - "Gangsta (Remix)" I beg you babe-I beg you babe I beg you baby kick it to the left now If you wanna eat it no pressure I only do Range, no Tesla Balmain drippin', umbrella I'm tryna love you like a gangsta Baby would...
2Baba - "We Must Groove" Anyhow we be today No matter pressure wey dey Any obstacle on the way I go bulldozer am straight away Even if I get fever Or my landlord don dey craze As long as happiness dey my radar I no go fit...
Mr Eazi - "Kpalanga" I've been waiting for you all day I've been waiting I've been waiting I've been waiting I've been waiting I've been waiting for you all day Say you go look my face Tell me where you dey Make I come...
Adekunle Gold x Kizz Daniel - "Jore" Make I dey where you dey dey Na where you dey dey dey make me dey happy (Ah Jore Jore o Jore jore) I'm falling for you, falling for you longtime yeh yeh yeh (Ah Jore Jore o Jore jore) Jore Jore jore...
Ayo Jay - "Let Him Go" Girl you're a diamond Girl you're a star So any other man that hurt you You don't want to fight You put the time in (time) You played your part So any man that lost you didn't know So nobody fine...