"That Way" lyrics

King Promise & Mr Eazi Lyrics

"That Way"

Yeah
Wetin you dey do me nobody dey come close
You are my fire
And when you put it on me I want ghost
Wetin dey your inside jollof I want know
Desire
You are

Girl, your aura dey too sexy
Wey thing you do me with your eyes
Make a bad man lose his mind (You are)
I say your drama no too plenty
Girl, you know say vibes don't lie
All these girls but you I dey like (You are)
Yeah

Wetin you dey do me nobody dey come close
And when you put it on me, I want ghost
Wetin dey your inside jollof I want know, yeah
See, wetin you dey do me nobody dey come close
And when you put it on me, I want ghost
Wetin dey your inside jollof I want know, know, know

You are my fire
Girl, you are my fire
The one desire
One that I desire
Believe me when I say
And when you put that thing on me
Make I know say, I want it that way

My girl wanna roll one thing
No dey like fighting, rather ride that thing ([?])
My girl, she be five-star thing
I no be Shatta Wale, but she like my thing
I never wanna let you go
But always wanna watch you leave, yeah, yeah
Shawty's got a hold on me
Nobody fit to jam our thing, yeah

Wetin you dey do me nobody dey come close
And when you put it on me, I want ghost
Wetin dey your inside jollof I want know, yeah
See, wetin you dey do me nobody dey come close
And when you put it on me, I want ghost
Wetin dey your inside jollof I want know, know, know

You are my fire (You are, you are)
Girl, you are my fire
The one desire (The one, the one)
One that I desire
Believe me when I say (Ooh)
And when you put that thing on me
Make I know say, I want it that way
You are my fire (You are, you are)
The one desire (The one desire)
Believe me when I say (Believe me when I say)
That I want it that way


Writer(s): Andreas Carlsson, Martin Max, Jonathan Awotowe Mensah, Oluwatosin Ajibade, Ronald Banful, Gregory Newman
You May Also Like
Fireboy DML & Asake - "Bandana" P- Lowkey All of them don dey notice I'm not joking All my guys dem dem know me Since '06 I've been writing this story I no be OG But if you ask dem, dem know me I no dey blow trees Orin lo n yi mi...
KiDi & Black Sherif - "Lomo Lomo" I offer you nothing else And girl you no get any issue Girl, I go hold you well And I go do anything that you wish MinshÉ› ma ha bo so don't gbe mi for here No want hear say tomorrow morrow somebody...
Ayra Starr & Lojay - "Running" Yeah, I might be playing games But I've been hurt before I don't want to get my heart broken No, I don't wanna love no more I'm always on defense 'Cause I know you're a striker Seen a challenge, so...
Magixx - "All Over" Oh nah nah nah eh (Bang) Magixx eh (Banga) I go wait, if na ten years e go take And only you fit light my fire Kele won't you be mine Where you Dey, Shey I fit see you today Your body fit cut my...
Young Jonn - "Aquafina" Jiggy My aquafina Kilode ton para Most nights I'm lonely, o, but nobody notice My chinchila, ma fimisile, you're my painkiller No go dey aggravate, the situation ko ma complicate Most nights I'm...