"Cover Me" lyrics

"Cover Me"

As I start my waka today
Oluwa guide my way
As I grind just to feed my family
Oluwa bamise
I no dey find anything wey no find me
Me I dey my lane
When you see blessing locates me
No be by mistake

As e no easy for you (for you)
Na so e no easy for me (for me)
Sugbon mo raanu gba
Morire
Mo Korede
If God be for me
Tell me who can come against me
Na Oluwa dey cover me

Oyin momo
Oyin momo
Amen
Plenty money o
Nowo nowo o
Amen
Alafia
Alafia Amen
Na Oluwa dey cover me

Commot house and I go hustle
I thank God say I come back o
Some people no reach house
No be say na me pray pass o
No be say na me do pass o
Na God say make I jump pass
Jump and pass o

As e no easy for you (for you)
Na so e no easy for me (for me)
Sugbon mo raanu gba
Morire
Mo Korede
Now I no dey worry
Billionaire, no be audio money
Na Oluwa dey cover me

Oyin momo
Oyin momo
Amen
Plenty money o
Nowo nowo o
Amen
Alafia
Alafia Amen
Na Oluwa dey cover me

If I do mistake my brother
Make you no change am for me
Me sef I be human being
Me self need support
Shey because say I no talk
I dey reason many things
Me sef I be human being o
Me sef need some love


Writer(s): Korede Bello, Daniel Eze
You May Also Like
Skiibii - "Sensima" Gbefun eh o collect Owole owo net Kpakam body too correct Oh no no no Erima no forget Moniko gbefun O collect Owole owo net Kpakam body too correct She say she love me Eyan loveth Sensima why you dey...
Adekunle Gold & Zinoleesky - "Party No Dey Stop" I'll be stable, be stable, be stable I know that I feel it You know that I need it I know that, I know that We made it, we made it I know that (it's Kel P vibes) I know that, you know it I'm not...
Afro B - "Drogba (Joanna)" Give it to them Give it to them Give it to them Give it to them Give it to them Give it to them Joanna your busy body Busy tonight Joanna Make you no dey dull me tonight Joanna your busy body giving...
Tekno - "Yawa" Monica no be today Me and you don dey fight e don tey I no go pursue woman I go change my ways I go reduce the panana I no go do it again oh If you leave me yawa go dey (See gobe) Baby Yawa go dey...
Olakira - "Wakanda Jollof" I fit fight for you I no dey lie o, yeah, yeah Trade my nights for you Baby, turn on the lights, o yea I sing my song for you Am loving everything you do I wanna lay with you Wanna lay with you...