"Hard Girl, Hard Guy" lyrics
"Hard Girl, Hard Guy"
You see yeah
All this forming that you're forming
I already know what's going on
Shey dey form hard girl
But on the inside she's a sweetheart
She dey, tell all the man dem make dem park well
She dey form hard girl now
Cos she been hurt so many times
Say this love something, she no dey do again
Cos she no wan cry
She no wan cry
Hard girl hard girl no dey cry
She don't even wanna try
She don't wanna cry
Hard girl hard girl no dey cry
But if e sure for you
Let me love you
If e sure for you
Say you no go love me back
If e sure for you
Make I take care of you
Hard girl hard girl
Me sef I be hard guy
Dakun
Le le le le le le let me love you
Dakun dabo oh
Le le le le le le let me love you
Mase gbo tele gon
Le le le le le le let me take care of you
Olomi don't go far
Kosohun ti o yawa
Yawa
Sisi mi
Can I get a minute
Hmm more than a minute
Cos the loving no dey finish
The loving no get limit
I no say you dey feel it
Oh yeah oh yeah
You should let me take care of you
You should let me dey there for you
Promise I'll be faithful and true
Will never make you cry
Never make ya cry
Hard girl hard girl no dey cry
You should let me try
Should let me try
Hard girl hard girl no dey cry
If e sure for you
Let me love you
If e sure for you
Say you no go love me back
If e sure for you
Make I take care of you
Hard girl hard girl
Me sef I be hard guy
Dakun
Le le le le le le let me love you
Dakun dabo oh
Le le le le le le let me love you
Mase gbo tele gon
Le le le le le le let me take care of you
Olomi don't go far
Kosohun ti o yawa
Le le le le le le let me love you
Le le le le le le let me love you
Le le le le le le let me take care of you
Kosohun ti o yawa
- AZLyrics
- K
- Korede Bello Lyrics
You May Also Like
YCEE - "West Indies" Girl from the West Indies
Bring out the best in me
Shawty be blessing me constantly
She got the recipe, pull up and let me see
When we see, give me that energy
Pour me some Hennessy
Oh ma jeez, tell...
Gyakie - "Control" Mmmm...
FLIP THE MUSIC
Gimme that, lover boy
Rub me on me shoulder make I feel the love
Odo yi (Kwerh)
AyÉ› dull
Lemme light it up, me I dey on job
Ooo, lemme control this ooo
I go teach you lesson...
Ruger - "WeWe" Aye!
Woyo
Woyo
Woyo
Ahn!
Me nah fit lie you're an angel in a demon body
That's why me nah hesitate to screw you
She walk through the hallway with her scented body
Cologne make a man nose dey hmmm...
Lil Kesh - "Don't Call Me" It's Young Jonn the wicked producer
Niphkeys I'm so gee'd up my bro I'm sorry
If it's not money don't call me
It's been a long way coming (Skibo)
E no go make sense if you don't know this journey
I...
Sarz & WurlD - "MAD" Bembelembe is you ok
Bembelembe is you ok
Bembelembe is you ok
Bembelembe is you ok
Bembelembe is you ok
Bembelembe is you ok
Bembelembe is you ok
Bembelembe is you ok
Dealing with my stress
Dealing...