"Moving Mad" lyrics
"Moving Mad"
Uhh- uhhh, uhh- uhhh
Uhh- uhhh, uhh- uhhh
Moving mad
A lot of people moving mad
Online, offline, sometimes, some people just be moving mad
Them be moving mad
Lot of people moving mad
Can somebody, can anybody tell me why why why?
It's a new year, trynna keep my cool, yeah
I no get time for nobody nonsense
If you push me, omo, I go pull shirt
You go chop slap if you try to dey misyarn
Holy water, pour me holy water
Give me something wey go cool my temper
No fear, 'cos the Lord is my shepherd
No sleep, 'cos my GOD e no dey slumber
No send me invitation
Wey no dey bring money
Those empty conversations
No dey do nothing for me
This year, I'm moving different
As different as can be
'Cos, if it's not making money
Then it is not for me
For me, for me, for me
It is not for me
For me, for me, for me
Oh, it is not for me
For me, for me, for me
It is not for me
For me, for me, for me
Oh, it's not for me
Moving mad
Why are people moving mad?
Online, offline, sometimes, some people just be moving mad
Them be moving mad
Why are people moving mad?
Can somebody, can anybody tell me why why why why?
Some people wear suit, dem no well inside
Look inside their heart, there's a well inside
It's so deep and wide, and they wonder why
Money and the power no fit satisfy
Zombie ohh, zombie
Many many zombie ohh, zombie
Move like a zombie ohh, zombie
It's a madness on the internet ohh
People just be
Moving mad
Why are people moving mad?
Online, offline, anywhere, anytime, some people just be moving mad
Moving mad
Why are people moving mad?
I'm trying to live a soft life, some people just be moving mad
- AZLyrics
- K
- Korede Bello Lyrics
You May Also Like
Adekunle Gold & DaVido - "High" Love is not enough
Baby come to me molowo
Love me or you hate me
E no mean, no mess with me mologo
Hennessy 250
Ko ma lo ni titi
Giuseppe Zanotti inna Maserati
AG baby easy
Fine boy like Wizzy
You...
SPINALL - "Dis Love" Top boy
Yah
Tell me baby girl how you dey o?
Baby tell me make I know how you dey o?
Baby tell me how much I go pay o
And we go fly go anywhere for holiday o
This love na walangolo
This love na...
Asake - "Joha" Tune in to the king of sounds and blues
Se ko ma le fa
Se mo le ka ju la jo
Oya kola comot style, you wan make I change my style
Kilo kan boys, kilo kan federal
Mr Money no dey waste time, shey you...
Kwesi Arthur - "Anthem" (Eei wohyɛ mpaboa
Ɛndɛ pɛ na me ho sɛ wo hyɛ mpaboa)
Go to the movies
Aargh
Didadeeeeey
Can't fuck with your man dem
Talk too much we no like dem
See me with my people your for stand firm
Know a...
Ruger - "I Want Peace" I don't want peace
I want problems. Always
When I talk
Baby don't talk to me back
Can't talk to me back
You don't talk to me back, huh see
If you walk
You better don't run to me back
You can't run...